Dirty Movie (Laleyi)
(DaBhadman)
Let's make a Movie
Dirty movie wey go make my head dey turn
Movie wey go make my head dey turn
Oh ah ah eh
Dirty movie wey go make my head dey turn
O'lo un lemi meje
O'lo un mafun mi lere se
She say she go carry me t-rabaye oh
Say she don dey find me tey tey(eh eh)
Mmm let's make a movie
Dirty movie wey go make my head dey turn
I'll show some magics
Show you magic like Merlin wey go make you dey foh
Baby to make feel good issa must(it is a mu-must)
Ehn' mm to rock your body Issa must o i swear
Make I rock your body all over
After tonight you go fit to come over
Anything that'we do tonight o
Itan ni toba dola
Ah laleyi
I go put ham for your body Omo your brain-y go burst (I go put-ham put-ham put-ham put-ham put-ham)
All the area wey Dey jonz na e I go touch (you go dance makosa like-y shina peters)
Say I'm just a guy I'm just a guy
Who can give you love and everything (everything)
O' Na Na Na Na(ehn ehn)
Oh baby mi shogbo o? (ehn)
I Dey feel your vibe i no fit leave you never-r
Ogolo'gingin ogologo (yehh)
Ibadi yen por por oun gbona
Wetin you do me baby i no know babè
Ibadi yen por oduro de de
Omo no go tell pesin say na me Dey chop your work make e no go cast
But i go fight for you
Anytime anyday I go dey for you
I no be genius but i fit work you proper gan
My baby gorgeous her body na tear-ruber gan (swear)
Baby' to make feel good issa must(issa mu-must)
Ehn'mm to rock your body Issa must o i swear
Make I rock your body all over
After tonight you go fit to come over
Anything that we do tonight o itan ni toba dola
Ah laleyi
I go put ham for your body Omo your brain-y go burst
All the area wey dey jonz na e i go touch (swear down)
Say I'm just a guy I'm just a guy
Who can give you love and everything (everything)
O' Na Na Na Na(ehn ehn)
Oh baby mi shogbo o? (ehn)
I Dey feel your vibe i no fit leave you never-r
Ogolo'gingin ogologo (Ologo)
Ibadi yen por por oun gbona
Wetin you do me baby i no know babè
Ibadi yen por oduro de de
To make you feel good issa must (issa mu-must)
O'lo un lemi meje
Let's make a movie
Dirty movie wey go make my head dey turn.

Credits
Writer(s): Tolah Adenukasi
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.