Gangstapiano
I get plenty plenty money (ohhh)
I can buy you all you wanting (Uchenna)
Check the steez it's always on P
My love like designer, e don fine pass Givenchy
Come roll with the Gangsta
Nwanyi oma you're just my type
Dem say that í wú ticket fine
No dey wine I go pay that price
In no time, I go hold my sceptre
King Kong no go hold my might
Iron man no be my enemy
By the way I go show my mind
So, comment allez-vous my darling
Are you feeling good?
Comment tu t'appelles my Angel
In love with the way you move
So, comment allez-vous my darling
Give it to me now no stalling
Down for the rounds I'm wilding
Send me your addy I'm sliding
I get plenty plenty money
(I get plenty plenty money)
I can buy you all you wanting (gege)
Check the steez it's always on P! (Shu! Shu! Shu! Shu! Shu!)

I be too sabi but the kele wanna test my power
1942 and cruise the mood when they wanna chop banana
But I get a gyalie for mañana
Owo mi jo I no dey chop and slide
Clear your doubts girl I no dey lie
Money long no fit to expire
Omalicha tell me what you require?
Bad boy she wanna feel me inside her!
You know say OG go bite back
Woman killa I been slaying all night
But when I'm done we go make it run right back
All the fine girls all on me
Me I fire down the party
Owerri G go do am like me?

Credits
Writer(s): Uchenna Malik Nwachukwu
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.