kokoro (feat. Project bby)

Project baby with one again

Shalewa you be bad girl
All the things wey you do baby girl say I can't tell
You Dey form you Dey act like hard girl
Girl you know my vibe no Dey stand there
When I pull up in my rolls Royce
When I pull up in my Benz
All this haters dem go vex say
Hmm ahh
No be small flex
Ahh hmm
No be small flex

Baby give me kokoro
You Dey make my thing long long
Cause I no go take too long
Feeling this your big bum bum
Baby give me kokoro
You Dey make my thing long long
Cause I no go take too long
Feeling this your big bum bum

I just want to party
Feeling this vibe makes me so happy
Sipping from my cup bad girl that's molly
Never stay clean when you come to my party

Why you come up with a attitude
Try to slow my vibe down talking shit say I lie to you
Try to calm you down but you pull up in a savage mode
Pull up in a savage mode

Stop playing games with my head
Remember you said you will be mine
I want you just by my side
By my side

Baby gimme kokoro
You Dey make my thing long long long
Cause I no go take too long
Feeling this your big bum bum
Baby gimme kokoro
You Dey make ma thing long long long
Cause I no go take too long
Feeling this your big bum bum

Only God na dey for me back then when I de grind for the street
The way you dey whine your waist girl he de make me wan confuse oh
Bad girl riri
She say she de feel me really
But I just want to be there with you
Baby girl come to my room
I know how you're feeling too
But I just want to be your boo
So let's go straight to the moon
Haters i'll see you soon
Come let me take you higher with me
I'm always in my zone
And i'm always with my goons
So you can hide your boo

Shalewa you be bad girl
All the things wey you do baby girl say I can't tell
You Dey form you Dey act like hard girl
Girl you know my vibe no Dey stand there
When I pull up in my rolls Royce
When I pull up in my Benz
All this haters dem go vex say
Hmm ahh
No be small flex
Ahh hmm
No be small flex

Baby give me kokoro
You Dey make my thing long long
Cause I no go take too long
Feeling this your big bum bum
Baby give me kokoro
You Dey make my thing long long
Cause I no go take too long
Feeling this your big bum bum



Credits
Writer(s): Omamode Jojo
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link