E Choke
It's Majik in the air
Sebi dem for lie sey dem no see for thier junction o
Sebi dem for like put poison for my portion o
Anything i dey do, i dey look, i dey waka
I dey cautious o
Sebi dem for lie sey dem no see me for thier timeline o
Say brother shift
Men the game got changed since they heard my name
Them want make I fail but I keep on thriving
While this snakes dem try to bite me
Me I'm living my life and I like it
Why they wanna see me frown
They wanna see me cry
They wanna see me fall
They wanna see me down
They wanna see me fall not see me rise
Bad belle people me I see you all
They wanna quench my flame o, dim my lights
Tell them nothing can stop my shine

Gone are those days we dey joke
Majik on the beat, e choke you
When i buss on the mic, e choke
Sey i thank God for my life
Anything wey we do no be joke
When i pull up on the scene you choke
Ice on my neck dey choke
The way i vibe e choke, e choke
So when I cruise for the street I dey stay my lane
Them count me out but i'm back in the game now
Mind's at ease and life's so sweet now
Them want link up, sit and and drink sum
Me I'm out here moving like king kong
Fuck shit up till I reach that rooftop
Income income that's my vision
Money call na the ones i dey pick up
They want see me fall down but I keep on standing
Them want make I frown but I keep on smiling

The way i dey vibe dey choke, dey choke o

Credits
Writer(s): Tyoer Tersoo Ashiekaa
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.