Pwls
Can I be the guy in your fantasies
Girly make we create some memories
Together together together eee
I go like make you dance to my melodies
Singing love songs with harmonies
Harmonies oh oh oh oh oh oh
You dey tell me sey you have had enough from the guy wey dey do you waayo yea
Wayoo yea aa aa aah
Eno be sey I be perfect o
Wey no be sey I be too correct o
Correct o
But girly make I tell you this
Person wey sey he like something
No dey takey that something play
Something play
But girly make I tell you this
Person wey sey he like something
No dey takey that something play
Something play aa aa aah
Eno be sey I be perfect o
Wey no be sey I be too correct o
Correct o
I no dey shit and chop for the same location
Amaka this one na different occasion yea
Make we dey like amotuom ne kalangu
I no go dey jump around like kangaroo
Yea kangaroo
You dey tell me sey you've had enough from the guy wey dey do you waayo yea
Wayoo yea aa aa aah
Eno be sey I be perfect o
Wey no be sey I be too correct o
Correct o
But girly make I tell you this
Person wey sey he like something
No dey takey that something play
Something play
But girly make I tell you this
Person wey sey he like something
No dey takey that something play
Something play aa aa aah
Eno be sey I be perfect o
Wey no be sey I be too correct o
Correct o
Eno be sey I be perfect o
Wey no be sey I be too correct o
Too Correct o
Girly make we create some memories
Together together together eee
I go like make you dance to my melodies
Singing love songs with harmonies
Harmonies oh oh oh oh oh oh
You dey tell me sey you have had enough from the guy wey dey do you waayo yea
Wayoo yea aa aa aah
Eno be sey I be perfect o
Wey no be sey I be too correct o
Correct o
But girly make I tell you this
Person wey sey he like something
No dey takey that something play
Something play
But girly make I tell you this
Person wey sey he like something
No dey takey that something play
Something play aa aa aah
Eno be sey I be perfect o
Wey no be sey I be too correct o
Correct o
I no dey shit and chop for the same location
Amaka this one na different occasion yea
Make we dey like amotuom ne kalangu
I no go dey jump around like kangaroo
Yea kangaroo
You dey tell me sey you've had enough from the guy wey dey do you waayo yea
Wayoo yea aa aa aah
Eno be sey I be perfect o
Wey no be sey I be too correct o
Correct o
But girly make I tell you this
Person wey sey he like something
No dey takey that something play
Something play
But girly make I tell you this
Person wey sey he like something
No dey takey that something play
Something play aa aa aah
Eno be sey I be perfect o
Wey no be sey I be too correct o
Correct o
Eno be sey I be perfect o
Wey no be sey I be too correct o
Too Correct o
Credits
Writer(s): Raphael Ibrahim
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Other Album Tracks
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.