Tempting Me

Mr Skxyz pon D beat
Biggie
Yo! Tempting, tempting, tempting me
Tempting, tempting, tempting me
Yo! Tempting, tempting, tempting me

When I wake up in the morning
I dey wetin I see eh
When I wake up in the morning
I say I dey like wetin I see eh
She tempt me first time
I remove my face
She tempt me second time
I remove my face
She tempt me third time
I no know wetin happen oh
So no ask me

Ah! Tempting, Tempting, Tempting me
Tempting, Tempting, Tempting me
Yeah tempting, tempting, tempting me
Tempting, tempting, tempting me
I say that Ikebe is Tempting me
Oh tempting me
That Ikebe is tempting me
Oh tempting me

Tempting, tempting, tempting me
Tempting, tempting, tempting me
Yeah! Tempting, tempting, tempting me
Tempting, tempting, tempting me

Back then when you no get money oh oh
All the ladies dey call you dondee ee-ee
But now wey you done get money we
All the ladies dey call you horny ee-ee
Back then when you no get money oh oh
All the ladies dey call you dondee ee-ee
But now wey you done get money we
All the ladies dey call you horny ee-ee

I say I do my things the African way(yeah)
Oh the African way
I do my thing the African way(yeah)
Oh the African way

But she tempting, tempting, tempting me
Tempting, tempting tempting me
But she dey tempting, tempting, tempting me
Oh no no
Oyah Comfort
Wetin you dey find for my domot
Shey na me you want to report
Abeg make you comot
Oyah comfort
Wet in you dey find for my domot
With your booty like a lunch box
Abeg make you comot
Me I done craze oh
The way you dey wine it girl you are tempting me
Me I done base oo
The way you dey wine it girl you are tempting me
Eh Anita! seniorita
Everybody telling ge that you're my sister
Anita! Senorita
Everybody telling me that your my sister

Ah tempting, tempting, tempting me(tempting)
Tempting, tempting, tempting me(girl you are tempting)
Yeah! Tempting, tempting, tempting me
Tempting, tempting, tempting me



Credits
Writer(s): Bright Feremondi
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link