Finish Me

It's Obidi
Gbedu dey here
Shuga!

Shey u don see where love dey killi pesin
Pesin pikin
I be your lover try dey appreciate pesin
Pesin pikin
Under my cover
I go accommodate your love oh
Oh your love oh
If u no do, I no go love again oh
Dey play oh
Just dey play oh
Oh baby!

Na u go kill me
Na u go
Na u go finish me
Na u go (With to love ooh)
Na u go kill me
Na u go
Na u go finish me
Na u go (With to love ooh)

Continental baby
Only you sweet my brain
You give me peace of mind
Don't leave me hanging (woo ho ho)
You do me things and things
Oh ma baby
The way you bend your knees
Puttu mi for trouble oh oh oh

Shey u don see where love dey killi pesin
Pesin pikin
I be your lover try dey appreciate pesin
Pesin pikin
Under my cover
I go accommodate your love o
Oh your love
If u no do, I no go love again o
Dey play oh,
Just dey play oh
Oh baby!

Na u go kill me
Na u go
Na u go finish me
Na u go (With to love ooh)
Na u go kill me
Na u go
Na u go finish me
Na u go (With to love ooh)



Credits
Writer(s): Obidi Otubelu
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link