Holy Father (feat. Seantee)
Ona na yeh yeh
Arif s gold pon this one again o
Sean tee oga ogun
I put my mind where the money dey
I no wan suffer that why I started the game
Malee tell me say make i no fara wey
One day me I go far away
Koma bewu wa
When i don hammer
Won na gbe mu wa
Men i no for fola
Any way na way me i no for fola
Say dem be they pray for my downfall
Omologo yen shi ma gbera ton
Me i no go rise and fall
When i don hammer dem go fine me come
Baba momo mi sheybi na your blessings
Me i dey fine every day by day shanu fun mi
Ki alanu miko wa mi ri
Baba mi mo mi sheybi na your blessings me i dey find everyday by day tete ba mishey
Ka alanu mi oo wa mi ri
Me i no dey seke
But baba mimo ni ma kekpe
Mi de mo wi pe o de shi ma gbe me leke
But i no say every hustler
Get many pay day
So many things wey my ears
Don hear wey i no think
Then i stand fit omologo on a low key
Holy father mo de fe ki aye gbo mi
Cause na you dey do am gon gon omo no be person
Ori ba ma la e go suffer
If you go bill them
Them fit block you for insta yeh omo yemi ma wo be
Cause better days are coming ma lol far
E go better ori buruku back to sender
I no wan suffer I no go surrender
But I know say one dey e go better don don
Koma bewu wa
When I don hammer
Won na gbe mu wa now yeh yeh
Men I no for fola
Any way na way me i no for fola
Say dem be they pray for my downfall
Omologo yen shi ma gbera ton
Me i no go rise and fall
When i don hammer dem go fine me come
Baba momo mi sheybi na your blessings
Me i dey fine every day by day shanu fun mi
Ki alanu miko wa mi ri
Baba mi mo mi sheybi na your blessings me i dey find everyday by day tete ba mishey
Ka alanu mi oo wa mi ri
Another 365 day don go o
Edumare e jor efi orire don mi wo
Won ni ki fen sun saye
Tell me how my family go dey
If nobody for my house dey okay
Enu to won fink open me leni yeye
Ti won ba ri mi job shey kpele
Hallelujah iye ati hossana
Me i wan dey gbele kpa owo
Hustling every night and day on my own
Help me call sister claro
Tell am say one day e go better for me na na
E go better ori buruku back to sender
I no wan suffer i no go surrender
Cause i no say one day e go better don don
Koma bewu wa
When i don hammer
Won na gbe mu wa
Men i no for fola
any way na way me i no for fola
Say dem be they pray for my downfall
Omologo yen shi ma gbera ton
Me i no go rise and fall
When i don hammer dem go fine me come
Arif s gold pon this one again o
Sean tee oga ogun
I put my mind where the money dey
I no wan suffer that why I started the game
Malee tell me say make i no fara wey
One day me I go far away
Koma bewu wa
When i don hammer
Won na gbe mu wa
Men i no for fola
Any way na way me i no for fola
Say dem be they pray for my downfall
Omologo yen shi ma gbera ton
Me i no go rise and fall
When i don hammer dem go fine me come
Baba momo mi sheybi na your blessings
Me i dey fine every day by day shanu fun mi
Ki alanu miko wa mi ri
Baba mi mo mi sheybi na your blessings me i dey find everyday by day tete ba mishey
Ka alanu mi oo wa mi ri
Me i no dey seke
But baba mimo ni ma kekpe
Mi de mo wi pe o de shi ma gbe me leke
But i no say every hustler
Get many pay day
So many things wey my ears
Don hear wey i no think
Then i stand fit omologo on a low key
Holy father mo de fe ki aye gbo mi
Cause na you dey do am gon gon omo no be person
Ori ba ma la e go suffer
If you go bill them
Them fit block you for insta yeh omo yemi ma wo be
Cause better days are coming ma lol far
E go better ori buruku back to sender
I no wan suffer I no go surrender
But I know say one dey e go better don don
Koma bewu wa
When I don hammer
Won na gbe mu wa now yeh yeh
Men I no for fola
Any way na way me i no for fola
Say dem be they pray for my downfall
Omologo yen shi ma gbera ton
Me i no go rise and fall
When i don hammer dem go fine me come
Baba momo mi sheybi na your blessings
Me i dey fine every day by day shanu fun mi
Ki alanu miko wa mi ri
Baba mi mo mi sheybi na your blessings me i dey find everyday by day tete ba mishey
Ka alanu mi oo wa mi ri
Another 365 day don go o
Edumare e jor efi orire don mi wo
Won ni ki fen sun saye
Tell me how my family go dey
If nobody for my house dey okay
Enu to won fink open me leni yeye
Ti won ba ri mi job shey kpele
Hallelujah iye ati hossana
Me i wan dey gbele kpa owo
Hustling every night and day on my own
Help me call sister claro
Tell am say one day e go better for me na na
E go better ori buruku back to sender
I no wan suffer i no go surrender
Cause i no say one day e go better don don
Koma bewu wa
When i don hammer
Won na gbe mu wa
Men i no for fola
any way na way me i no for fola
Say dem be they pray for my downfall
Omologo yen shi ma gbera ton
Me i no go rise and fall
When i don hammer dem go fine me come
Credits
Writer(s): Arif Raimi
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Other Album Tracks
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.