1960-1990
Huh huhh... huh huhn
Wetin dey make one man dey celebrate
Dey make one man hope burst in vain
Showers of blessings fall on me
Mouth nofit talk wetin Eyes don see
Searching for paper,Hide and seek
Many burnt Data, Reply I no see
Wetin be this one again o
As en don fall wetin you gain oh
Before you stab me in ma own back
Nogo forget say na person dey you own back
9ja Omo 1960 never make ham
Emin Omo 1990 mio le para mi
9ja Omo 1960 never make ham
Emin Omo 1990 mio le para mi
Have been to many place
Many many many Many chase
But I no go fit to E. Explain
Na by force make I celebrate
Na my time make I elevate
Make my hustle no go Burst in vain
Keep grinding Omo Elero
Elegungun sima di eleran
A romance ya
Biko pour me water
Make I no see fipa
I dey run from sapa
Kowo wole t'ola
Oluwa ni s'ola
God bless all the working fingers No panic my days aren't numbered
Nire Nire
Ire wo le de
Temi di ire
Bi ediye mi fe se ale ale ale
Nire Nire
Nire Nire
Ire wo le de
Bi ediye mi fe se ale ale ale
Nire Nire
9ja Omo 1960 never make ham
Emin Omo 1990 mio le para mi
9ja Omo 1960 never make ham
Emin Omo 1990 mio le para mi. Yeeh
I say make I update you my nigga
Sey you know Dem don update the terminal
Boy steady hustle for the pay
No be say We no know where Ajitu dey
Fise say kowope don buy car
Fise fit dey lie but barika
Fi sabilillah Alubarika
I go fight for my own like radika
Nire Nire
Ire wo le de
Temi di ire
Bi ediye mi fe se ale ale ale
Nire Nire
Nire Nire
Ire wo le de
Bi ediye mi fe se ale ale ale
Nire Nire
Wetin dey make one man dey celebrate
Dey make one man hope burst in vain
Showers of blessings fall on me
Mouth nofit talk wetin Eyes don see
Searching for paper,Hide and seek
Many burnt Data, Reply I no see
Wetin be this one again o
As en don fall wetin you gain oh
Before you stab me in ma own back
Nogo forget say na person dey you own back
9ja Omo 1960 never make ham
Emin Omo 1990 mio le para mi
9ja Omo 1960 never make ham
Emin Omo 1990 mio le para mi
Have been to many place
Many many many Many chase
But I no go fit to E. Explain
Na by force make I celebrate
Na my time make I elevate
Make my hustle no go Burst in vain
Keep grinding Omo Elero
Elegungun sima di eleran
A romance ya
Biko pour me water
Make I no see fipa
I dey run from sapa
Kowo wole t'ola
Oluwa ni s'ola
God bless all the working fingers No panic my days aren't numbered
Nire Nire
Ire wo le de
Temi di ire
Bi ediye mi fe se ale ale ale
Nire Nire
Nire Nire
Ire wo le de
Bi ediye mi fe se ale ale ale
Nire Nire
9ja Omo 1960 never make ham
Emin Omo 1990 mio le para mi
9ja Omo 1960 never make ham
Emin Omo 1990 mio le para mi. Yeeh
I say make I update you my nigga
Sey you know Dem don update the terminal
Boy steady hustle for the pay
No be say We no know where Ajitu dey
Fise say kowope don buy car
Fise fit dey lie but barika
Fi sabilillah Alubarika
I go fight for my own like radika
Nire Nire
Ire wo le de
Temi di ire
Bi ediye mi fe se ale ale ale
Nire Nire
Nire Nire
Ire wo le de
Bi ediye mi fe se ale ale ale
Nire Nire
Credits
Writer(s): Salaudeen Okikiola
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.