Jaiye

Ahh, para dey body o, oloun
(Oh, you leave that one?)

Wanni no dey waste time
You just dey waste am
Loh funmi ginger
Ti mofi gbera
Ti mofi para gan, ahh
Ti mofi para gan

Wanni, wanni no dey waste time
You just dey waste am
Loh funmi ginger
Ti mofi gbera
Ti mofi para gan, ahh
Ti mofi para gan

My sound is the oxygene
Omo you go need am
Vitamins weh pass Semovita
Don't you sleep on me
Don't you (dull) dull on me
GiDADO omo tan so nita
Hey, call mama miya
Wanma jaiye Londoner
Wanma jaiye Miami
And all around

Moni jaiye-jaiye lo'mo
As you can see moma jaiye-jaiye gangan
My own baby oma jaiye-jaiye London
My mama mah jaiye Miami

Moni jaiye-jaiye lo'mo
As you can see moma jaiye-jaiye gangan
My own baby oma jaiye-jaiye London
My mama mah jaiye Miami

Jaiye oh oh (yeh!)
Shaye oh oh
Do your thing no mind dem
Malo gbo ti wan oh
Torinpe!
Wani no dey waste time
So I no waste am
And I go do am
Everything my name
Una feel am
Oh, oh, dem go feel am
Shon'gbomi?
Wani no dey waste time
You just dey waste am
Loh funmi ginger
Ti mofi gbera
Ti mofi para gan
Moh'de para gan
Oh oh oh oh!

No lack, no loss, no limitation
If I dey sing, give me your attention
Make we no go fight on top the station
Shon'gbomi oh?
Live life, jaiye
Make you no step on their toe because if you do
Omo wanma jaiye lori eh
Igo lon'pe beh!

Moni live life, jaiye
Jaiye, koh live life eh
Live life eh
(Live life eh)

Moni jaiye-jaiye lo'mo
As you can see moma jaiye-jaiye gangan
My own baby oma jaiye-jaiye London
My mama mah jaiye Miami

Moni jaiye-jaiye lo'mo
As you can see moma jaiye-jaiye gangan
My own baby oma jaiye-jaiye London
My mama mah jaiye Miami

Jaiye, para
Para, koh jaiye
Ituah koh jaiye
Manager mi ni
Jaiye loh!

DaGame Mix!



Credits
Writer(s): Ayo Lawal
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link