Destiny

I no play like I Dey fall
Killi for the shows me I Dey shock
Me ne Nipa bi ndi Agoro no no
I just fight for the things me I wan do

They be talking like they really wan know you more
Buh Dey just wanna link you down on
Brother man don't come on na ma lane oh
As I Dey journey safe far ahh cause I want go

Tell auntie ama sey I go come home
Sooner than they know I go come home
Bring bags, Hennessy, I go shamp more
Everybody no sey I go spray on

De3 omo mp3 ne s3 I go take some
Buh I just be like this I Dey fight for
I just want be my self noo
Let them know naaa

This be my destiny make you no Dey try me
Cause I fi do many sacrifices ahh wey
I put it in this wish yeah

This be my destiny make you no Dey try me
Cause I fi do many sacrifices ahh wey
I put it in this wish eehh yea ahhh

My Destiny, all around my destiny
Doing all na my destiny
Leave me alone for my destiny
Eehh yea ahhh

My Destiny, all around my destiny
Doing all na my destiny
Leave me alone for my destiny
Eehh yea ahhh

Kilode why they want to end me soteei
I haven't crossed no man no no no
I have been watching my steps on the low
Cause I don't want fall out not again

Leave me alone for ma joy and ma pain
Let me find my back and my face
Through tribulations and the hates

The abeyance me I keep ahh
Means say me I wan reach so far
Give what belongs to Caesar ahh
So that you will find your peace alright

The abeyance me I keep ahh
Means say me I wan reach so far
Give what belongs to Caesar ahh
So that you will find your peace alright ah

My Destiny, all around my destiny
Doing all na my destiny
Leave me alone for my destiny
Eehh yea ahhh

My Destiny, all around my destiny
Doing all na my destiny
Leave me alone for my destiny
Eehh yea ahhh



Credits
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link