Do IT ANYWAY

Mickey Jay oyoyo oyoyo
Na him be the man wey we know (wey we know 'cause)
Wey dey give us flow wey we know
Never never let him go
Mickey Jay oyoyo oyoyo
Na him be the man wey we know (wey we know 'cause)
Wey dey give us flow wey we know
Never never let him go

Do it anyway, even thou when no money
Do it anyway
Do it, do it anyway (ahhn)
When no money
Can you please do it anyway
Do it anyway
Do it, do it anyway

When nobody is watching, can you please do it anyway
Do it anyway, ahn
Do it, do it anyway, ahn
When nobody is watching, can you do this anyway
Do it anyway, ahn
Do it, do it anyway, ahn

Mickey Jay oyoyo oyoyo
Na him be the man wey we know (wey we know 'cause)
Wey dey give us flow wey we know
Never never let him go
Mickey Jay oyoyo oyoyo
Na him be the man wey we know (wey we know 'cause)
Wey dey give us flow wey we know
Never never let him go

Sebi awon lo'ni enu enu eh ooo, ah (uhh nu enu eh)
Sebi awon lo'ni enu eh (nu enu eh)
Sebi awon lo'ni enu eh
Leave them make dem talk o
Sebi awon lo'ni enu enu eh (uhh nu enu eh)
Sebi awon lo'ni enu enu ooo, ah (nu enu eh)
Sebi awon lo'ni enu enu
Abegi Leave them make dem dem yarn o

When no money, can you please do it anyway
Do it anyway
Do it, do it anyway
When nobody is watching, can you please do it anyway
Do it anyway, ahn
Do it, do it anyway, ahn
When nobody is watching, can you do this anyway
Do it anyway, ahn
Do it, do it anyway, ahn

Buyaka buyaka, the boy don blow
Buyaka buyaka, the boy don go
You no know me, make you go know
That little boy, omo e don grow
Getting money is all I know
Badboy like me no fit jisoro
Getting money is all I know
Badboy like me no fit jisoro

Sebi awon lo'ni enu enu eh ooo, ah (uhh nu enu eh)
Sebi awon lo'ni enu eh (nu enu eh)
Sebi awon lo'ni enu eh
Leave them make dem talk o
Sebi awon lo'ni enu enu eh (uhh nu enu eh)
Sebi awon lo'ni enu enu ooo, ah (nu enu eh)
Sebi awon lo'ni enu enu
Abegi leave them make dem dem yarn o



Credits
Writer(s): Simeon Olanrewaju Ayobami
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link