Till Thy Kingdom Comes

Benakuzzy again
Steady grinding all day
Like mofe shera emi leshe
Plenty blessing come my way
Make I fit to ball like jayjay
Nobody Wey me see
When Sapa Dey do me isekuse
Been on the road for so long
steady waiting for me payday
Make my monkey no work
Make bamboo come chop
Make my pot no burn
When my beans don done
Biko si eni mape me I go call God
And I go Dey give dem
Gbedu nonstop till thy kingdom come (Boyzansky)

Me I be on the road gat
No reason to Dey wait
Na my matter dem Dey table
But Na money me Dey chase
Me I no care as far me I'm getting paid
Baba Shey Amin soro mi
Kin ma seri ogun ashishe
Oluwa jo majen ri aropin
Jo ki Omo araye malo ta epo si ala mi
I get believe and e sure for me
Pe momma debe ara aiye ma gbo temi
Me patiently waiting
Know say my time go come
So many bad mouth but I no Dey phor
But me understand
Say this life Na turn by turn
Ore toma mu won
Ri mi kigbe oh my God

Steady grinding all day like
mofe shera emi leshe
Plenty blessing come my way
Make I fit to ball like jayjay
Nobody Wey me see
When Sapa Dey do me isekuse
Been on the road for so long
Steady waiting for me payday
Make my monkey no work
Make bamboo come chop
Make my pot no burn
When my beans don done
Biko si eni mape me I go call God
And I go Dey give dem
Gbedu nonstop till thy kingdom come

(Kleson kvsh on this one)
My para na by meter meter
Make I go higher bigger bigger
Make my lady no lack mioo sin Bariga
Ola mi ade momari anu gba
Me I no wan do sir for my mate
Greatness on my name
Zero competition grinding on my lane
Shomorpe kaluba lomo nle
I trade my sleep out for money
Mode shout out sawon somori
I know many many
Gbege wey me eye don see
Won ooo fe Ka lead but my God did
Money na my problem
Miooon Shey Sakordie
Moshey kepe Jesu modepe
Anobi yeah yeah

Steady grinding all day like
Mofe shera emi leshe
Plenty blessing come my way
Make I fit to ball like jayjay
Nobody Wey me see
when Sapa Dey do me isekuse
Been on the road for so long steady waiting for me payday
Make my monkey no work
Make bamboo come chop
Make my pot no burn
When my beans don done
Biko si eni mape me I go call God
And I go Dey give dem
Gbedu nonstop till thy kingdom come



Credits
Writer(s): Atanda Oladimeji Alade
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link