People (feat. Tyson Perfect)

I wan talk my mind o
Through the micro(phone)
E get many many things wey dey make my
Pressure rise o
Eye dey red o
On the lolo
Nobody send o
I no go trust again
Coz I no fit explain
Why o
Dem go dey cross my lane
If I give chance dem go tear my lace oh
I've been smoking more
Baz and kpoli
To free my mind
With my molly
Did you check on me?
Wetin u do for me?
Nobody really dey
To watch my back
So I dey face
My heart attack
No dey bother me
No Dey bother me

Uhn
Is RPG on this one
DBornRapper
775
Uhn

I'm just a broke sad dude battling with depression
Smoking and drinking not for the peer pressure
Unhappy with God because I feel cheated
They said be grateful but this shit ain't making no sense
I've got an Ep on the way but lack of m causing delay
People switching up on me because they see me everyday
I can't sleep at night,shedding tears,grinding hard and pray
Everyday I wake is a new day with the same pains
I didn't forget you I'm going through a lot too
I didn't reach out because I'm trying to find my way through
Never the proud type but life chose to humble me
My life ain't no comedy but they laughing at me
To everyone showing love in my Lowest times
I gat you for life and I love you a multiple times

The Chubby Don



Credits
Writer(s): Ayebatarinipre Aye-agele
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link