Don't Stop Believing (DSB)

Turn the mic for the greatness
Omo ogbon
Na try I Dey try bad man no feel it like I am!!!
I be bad boy but I still be their badder man ah ah (a'yan a'yan)
I learnt from the street then I freeze
off my phone and I know where I am
Oh my momma
Hello o
Ori leja finlabu ja
Ayanmon mi dakun gbobi
Ori adeyemi doba
Ayanmon mi mashe sun lo
Ori leja finlabu ja
Ayanmon mi dakun gbobi
Ori adeyemi doba
Ayanmon mi mashe sun lo
Na everyday I Dey pray for more grace
Make my momma (mother) proud
Make I clear that stain
Nobody Dey ' God Dey
Cus nah only God fit to see my vein
Everybody get ehn own story
As the thing dey be
Ole'rope tori poti suffer
Why your own no go better
Nah why you no go tire
And you keep on believing
Aaah
Man Dey try
Man dey try man dey try ah ah
Man dey try (uhn yan a'yan)
Aaah
Man Dey try
Man dey try man dey try ah ah
Man dey try (uhn yan a'yan)
Only money fit to make me happy
Get like Elon make I spray like Zaddy
Dem badder man make I show them that thing
Chill on a low bloody no long capping
Wan le le wan o le'ba Oro esin wan o le'so
We Sabi their papa o cus na we dey run town
Ori leja finlabu ja
Ayanmon mi dakun gbobi
Ori adeyemi doba
Ayanmon mase sun Ló
Ori leja finlabu ja
Ayanmon mi dakun gbobi
Ori adeyemi doba
Ayanmon mase sun Ló
Na everyday I Dey pray for more grace
Make my momma (mother) proud
Make I clear that stain
Nobody Dey ' God Dey
Cus nah only God fit to see my vein
Everybody get ehn own story
As the thing dey be
Ole'rope tori poti suffer
Why your own no go better
Nah why you no go tire
And you keep on believing
Aaah
Man Dey try
Man dey try man dey try ah ah
Man dey try uhn yan a'yan)



Credits
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link