Compliment

Raa
Yeah

It's Graham D D D baba now
As the truth maybe
Dem say e bitter
That's why me I choose to say it
I choose to talk the truth

If motor no spoil mechanic no go chop o
And if your motor spoil na so u go dey vex
But you don give person job o

If pikin no sick doctors no go chop o
And as your pikin dey sick
Na so you go dey vex
But you don give person job o

This life na bad thing dey compliment good
And as e good for you e bad for am
This life sef nawa

This life na Compliment
Another gats to lose for another person gain
Na compliment
So this life this life na Compliment
Another person debit alert na person credit alert
Na Compliment Thing

If no bad good for no Dey
If no hunger food for no Dey
If no poor the rich for no Dey
Only one lane no Dey be one way

Now hope u get me
Hope you are feeling me
Me I am not lucky
Na Grace Dey follow me
Okwa ina nụ nụ
Nwannem Odiro easy
As you see me so agam adi' li li

How I wish Death no Dey
We no for appreciate life
Na because of darkness
Make us appreciate light
Everything Dey compliment each other

This life na Compliment
Another gats to lose for another person gain
Na compliment
So this life this life na Compliment
Another person debit alert na person credit alert
Na Compliment Thing

It's it's it's it's it's it's
It's Graham D D D D D baba now



Credits
Writer(s): Nzeh Onyemike
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link