Asiko (Big Time)

Already know
(Keep pouring the flame)
When it's time, it's time
Big time
(Yo)
(Big Vibes)

Bolanle want to yo'di, uh
O gb'omo meji for me, uh
Figure eight, her body
And, the baby don m'oti m'oti
And, Uloma need dollie, uh
She say na "foreign money"
Wey go make her receive my loving, uh
Animalistic talk

Mummy told me it's lonely road
Make olopa no go seize your phone (your phone)
No go listen to olofofo ('fofo)
I put my feelings in a microphone ('crophone)
Until the rollie, e be dipped in gold (dipped in gold)
And, we be choking on Canadian smoke ('Dian smoke)
I put a little of my faith in God (in God)
'Cause only me wey fit decide my odds

And now, my girlie got a BBL
They no fit see me for my house address
She tell me say "she no go kiss and tell"
'Cause I go leave am for Eko Hotel
Owo wa ninu LAPO
And, I put diamonds in my collar bone
Ashana follow me to shut down show
'Cause she no want make I dey sleep alone, away
Ayy-away

(Wele, lo-we)
(Yo)
(Wele, lo-we)
Gb'ope wo'le, asiko de-de, away
Oh wele, lo-we
Ye-ah, wey-wey, wey (wele, lo-we)
K'ola wo'le, asiko de-de, away
Oh wele, lo-we

Shey na my fault, say your bobo no dey confuse you with over-do?
Wetin you need, shey na Franklin?
Finna come tour for me, Istanbul
She say "she don't kiss", she on the first date
But, she can sleep in my sitting room
If she no fit fight Ishaya
Said "she can wait till tomorrow"

Now, my girlie got a BBL
They no fit see me for my house address
She tell me say "she no go kiss and tell"
'Cause I go leave am for Eko Hotel
Owo wa ninu LAPO
And, I put diamonds in my collar bone
Ashana follow me to shut down show
'Cause she no want make I dey sleep alone, away
Ayy-away

(Wele, lo-we)
(Wele, lo-we)
Gb'ope wo'le, asiko de-de, away
Oh wele, lo-we
Ye-ah, wey-wey, wey (wele, lo-we)
K'ola wo'le, asiko de-de, away
Oh wele, lo-we

(Timi Jay on the track)
Already know
When it's time, it's time
Big time

(Big Vibe)



Credits
Writer(s): Thabo Lloyd Moagi, Chisom Ezeh, Maya Osifeso Jnr
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link