Jannatah

Na, na who on this mixed again it's 433

Very long time girl you dey in my mind
Very long time me i need you by my side
If i dey with you baby you are untouchable
You are my queen baby you are my beautiful
Anything wey you want baby tell me i go do
You the only one i love baby you no get part 2

I don't mind if i waste my time (when i dey with you)

Only you havin all my time (my time e just for you)

Inda rabbana ba wahala (ba wahala ba wahala)
Kullum zaki kashe dala (kasshe dala kasshe dala)

Ni dake baby har abada (har abada)

Dake ne nakeso mu zauna

Jannatah, Zo gani
Jannatah, So bani
Jannatah (jannatah jannatah)
Zo gani (zo gani zo gani)
Jannatah (jannatah jannatah)
So bani (so bani so bani)

Bani dana inturo sadakin ki in aiko
Randa kika zama mata ta
Bake ba garin rogo baki sake shan zobo

I don't mind if i waste my time (when i dey with you)
I don't mind if i waste my time (when i dey with you)
Only you havin all my time (my time e just for you)
Only you havin all my time (my time e just for you)

Inda rabbana ba wahala (ba wahala ba wahala)
Kullum zaki kashe dala (kasshe dala kasshe dala)
Inda rabbana ba wahala (ba wahala ba wahala)
Ni dake baby har abada (har abada)

Dake ne nakeso mu zauna

Jannatah, Zo gani
Jannatah, So bani
Jannatah (jannatah jannatah)
Zo gani (zo gani zo gani)
Jannatah (jannatah jannatah)
So bani (so bani so bani)

Credits
Writer(s): Amigo Don Junior
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link