Chase
Doo doo doo doo doo ahh
Hyes
Shey bi na you be the one wey be sey me tell you say me guh chase?
You deh make me go crazy
I guh dey deh for you everyday
Say everyday
Hyes
You be the one wey be sey me tell you sey me guh chase?
Badman guh chase
I dey craze
If you leave me baby i swear meh guh chase
I sey me guh chase ya
Doo doo doo doo doo doo
You make me sing naaa
I am dancing round the moon naaa
Baby girl you 5star
Two size of my head yansh be
Baby girl you silly
I guh fly you round first class
I need this for me
I want this for me
Cos when you leave bad boy feel incomplete
I want this for me
I love this for me
Cos when you leave i dey feel incomplete
Doo doo doo doo doo doo
You make me sing now
Doo doo doo doo doo doo
Screaming hallelujah
I guh dey follow you
I guh die with you
I guh fight for you
Put you in a jimmy choo
Buy you what you choose
Anything you want for two
Heeyaa da da da owey
Hyes
Shey bi na you be the one wey be sey me tell you say me guh chase?
You deh make me go crazy
I guh dey deh for you everyday
Say everyday
Hyes
You be the one wey be sey me tell you sey me guh chase?
Badman guh chase
I dey craze
If you leave me baby i swear meh guh chase
I sey me guh chase ya
Doo doo doo doo doo doo
You make me sing naaa
I am dancing round the moon naaa
Baby girl you 5star
Two size of my head yansh be
Baby girl you silly
I guh fly you round first class
I need this for me
I want this for me
Cos when you leave bad boy feel incomplete
I want this for me
I love this for me
Cos when you leave i dey feel incomplete
Doo doo doo doo doo doo
You make me sing now
Doo doo doo doo doo doo
Screaming hallelujah
I guh dey follow you
I guh die with you
I guh fight for you
Put you in a jimmy choo
Buy you what you choose
Anything you want for two
Heeyaa da da da owey
Credits
Writer(s): Toheeb Saliu
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.