The One (Chop Life)

Oh-ah, ye, I'm oga
I'm the one who shut down the bar
Let's make it rain
More Champagne
Chop the life and forget the pain
(Cray way)

Early momo, early momo
Me, I don dey wait for my Shoko
All of all the things wey she follow me dey talk
But, she know say my mind dey for turn up (turn up)
Turn up (turn up), turn up (turn up)
If you no get money, shey you wan turn up?
All of all the things wey she tell me l'ana
But, she know say my internal corrupt

Baale, make you dobale
Pull up in your hood, make you dobale
Awa gangan ni omo onile
I dey play football like Abedi Pele
Swaa, sh'ori e gbale? (chee)
Whenever you see me, make you dobale (dobale)
Awa gangan ni omo onile
Wetin you dey find, make you comot here

Oh-ah, ye, I'm oga
I'm the one who shut down the bar
Let's make it rain
More Champagne
Chop the life and forget the pain
Oh-ah, ye (oh-ah, ye), I'm oga
I'm the one who shut down the bar
Let's make it rain
More Champagne
Chop the life and forget the pain (oh Lord)

Wa yitiva ngungwa
Pela wena, wa yitiva ngungwa
Pewe le, yi fikile ngungwa
Pela lani, ku fikile a ngungwa
Pewe le, wa yitiva ngungwa
Pela wena, wa yitiva ngungwa
Pewe le, yi fikile ngungwa
Pela lani, ku fikile a ngungwa

Ya kamina wa yi twa (wa yi twa)
Kamina wa yi twa (wa yi twa)
Wa yi twa kamina, wa yi twa (yizwe)
Kamina wa yi twa (wa yi twa)
Ya kamina wa yi twa (wa yi twa)
Kamina wa yi twa (wa yi twa)
Wa yi twa kamina, wa yi twa (yizwe)
Kamina wa yi twa (wa yi twa)

Oh-ah, ye, I'm oga
I'm the one who shut down the bar
Let's make it rain
More Champagne
Chop the life and forget the pain
Oh-ah, ye (oh-ah, ye), I'm oga
I'm the one who shut down the bar
Let's make it rain
More Champagne
Chop the life and forget the pain (oh Lord)

Wa yitiva ngungwa
Pela wena, wa yitiva ngungwa
Pewe le, yi fikile ngungwa
Pela lani, ku fikile a ngungwa
Pewe le, wa yitiva ngungwa
Pela wena, wa yitiva ngungwa
Pewe le, yi fikile ngungwa
Pela lani, ku fikile a ngungwa

Ya kamina wa yi twa (wa yi twa)
Kamina wa yi twa (wa yi twa)
Wa yi twa kamina, wa yi twa (yizwe)
Kamina wa yi twa (wa yi twa)
Ya kamina wa yi twa (wa yi twa)
Kamina wa yi twa (wa yi twa)
Wa yi twa kamina, wa yi twa (yizwe)
Kamina wa yi twa (wa yi twa)

(Wa yi twa, wa yi twa)
(Wa yi twa-wa yi twa)
(Wa yi twa, wa yi twa)
(Wa yi twa)
(Wa yi twa-wa yi twa)
(Wa yi twa)
(Mavin, Mavin)



Credits
Writer(s): Sunday Enejere, Nelson Dinis Uqueio, Tarico Caifaz Samuel Simbine, Francis Rofino Joaquim Vilanculos, Charles Chukwu Chibueze
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link