Kilode (In Particular) [feat. MOONLIGHT AFRIQA]

Baby kilode
Your body shaka gààn
I no fit think at all
Make me and you talk
Baby this your waist
Dey do me Gongo'Aso
I no fit leave you odor
Make me and you talk

See I like ur waist in particula
No mean say I go spray
E don here before Mentusela
Sapa no be ur mate
I'm everywhere I be like cellular
Currently living in the Bay
Because I say u look familiar
Babe
No mean say we relate
How you wan dey friend zone me
When I be lover
Fine like ogbanje
I go spray u holy water
Make you no dey bother
There is not another
Waka comot from where people dey
Enter corner

Mon amour
Qu'est-ce que tu vas manger
Que vas tu acheter
Ce n'est pas difficile
Don't worry
Today na today
Bank alert wey go give your heart attack
Bank alert wey go give your heart attack

Baby kilode
Your body shaka gààn
I no fit think at all
Make me and you talk
Baby this your waist
Dey do me Gongo'Aso
I no fit leave your odor

Make me and you talk (Talk talk talk)
Baby kilode (Baby kilode)
Your body shaka gààn
I no fit think at all
Make me and you talk
Baby this your waist
Dey do me Gongo'Aso
I no fit leave you odor
Make me and you talk

I say I know the story
You know the story
We know the story is crazy oh
I say I'm sorry and you say you sorry

We give God the glory baby oh
Why you wan dey move like that
Why you wan dey do like that
I never pictured you like that
So why you come dey move like that

See
You know the P
You know the streets
You know a Queen
Deserve a King
You know the code
You know the pin
You saying No
I still dey pin

Because I get skoin skoin
You get skoin skoin
We get a skoin skoin
Enter the place
I get skoin skoin
You get skoin skoin
We get a skoin skoin
Scatter the place

Baby kilode
Your body shaka gààn
I no fit think at all
Make me and you talk
Baby this your waist
Dey do me Gongo'Aso
I no fit leave you odor
Make me and you talk

Baby kilode
Your body shaka gààn
I no fit think at all
Make me and you talk
Baby this your waist
Dey do me Gongo'Aso
I no fit leave you odor
Make me and you talk

I say I now the story
You know the story
We know the story it's crazy oh
Because I get skoin skoin
You get skoin skoin
We get a skoin skoin
Enter the place

I know the story
You know the story
We know the story it's crazy oh
Because I get skoin skoin
You get skoin skoin
We get a skoin skoin
Enter the place



Credits
Writer(s): Imaekhai Richard Igebina, Oshomah Aminiabor, Alexander Osamudiame Uwaifo
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link