Ponjigo Wahala

She dey make me feel like I no dey value her obimo
Everytime she dey come make I Feel like I married a ponjigo
Ahh ha haaa
Ehh he hee
Ponjigo
Ahh ha haaa
Ehh he hee
Ehh he

I can tell the way she move that she's a pro
I took her home from the club Then she started screaming ooo
Ahh ha haaa
You dey make me feel at home
Ahh ha haaa
Ehh he hee
Ehh he

Everybody put your hands up if You know this ponjigo
I can never ever tell it
When she's digging on a man
Ah wee
Ah wee
She got a perfect body
Body
I know she a killer for dem boys everywhere
That's how she go wee eh

She dey make me feel like I no dey value her obimo
Everytime she dey come make I Feel eel like I married a ponjigo
Ahh ha haaa
Ehh he hee
Ponjigo
Ahh ha haaa
Ehh he hee
Ehh he

Onika you dey chop my money
Why be the ponjigo
Still make me crazy everytime When you dey come around
Me no know wetin i do wey make am love me
Fine man dem plenty
Wetin you dey chose me

Ah wee ah wee
She dey deceive with her body
I know she a killer for dem boys everywhere
She cause gobe
Ah haa

Ah wee
Ah wee
She dey deceive with her body
I know she a killer for dem boys everywhere
That's how she go wee eh
Ah haa

Ah ha haa
Ponjigo
Ahh ha haaa
Ehh he hee
Ehh hee
Ah ha haa
Ponjigo
Ahh ha haaa
Ehh he hee
Ponjigo

She dey make me feel like I no dey value her obimo
Everytime she dey come make I Feel eel like I married a ponjigo
Ahh ha haaa
Ehh he hee
Ponjigo
Ahh ha haaa
Ehh he hee
Ehh he

She dey make me feel like I no dey value her obimo
Everytime she dey come make I Feel like I married a ponjigo
Ahh ha haaa
Ehh he hee
Ponjigo
Ahh ha haaa
Ehh he hee
Ehh he



Credits
Writer(s): Naison Ndhlovu
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link