Block Party (feat. Spaik)

Alright ladies and gentlemen(Feeling good Feeling nice)
Na me be VJ Skinny that Israelite wey Dey form Jew

I'm plugging on my cellular
Show me orobo wey be feminine (Show me orobo wey be feminine)
You want chipper make you call my line
Omorewa sho carry taliban (sho carry taliban)
For Block party no go call my line
Show me orobo wey be feminine (Show me orobo wey be feminine)
You want chipper make you call my line
Omorewa sho carry taliban (sho carry taliban)
For Block party no go

Na person wey him papa get
Na him Dey worry for property
Normally If e no be God
I for nearly do song with poverty
Walking under this hatred rain
Umbrella oluwa dey cover me
I no get worries
I Dey capital and we go dance for block party
You feel the vibe
You know the style
Where we Dey dig it goes deeper than life
I know that you're fine and the asset e tap
But I lose vibe if you no backup with snaps
So make that booty clap for papa
Bring it back like karma
Carnivorous
You know raw and that is how I eat my nama
The way the money long
To pack am dem go need bring tipper
No bill me bros if your aza no be chipper
Cuz
It just has to be me (why)
It just has to be me
With the things that I do
And the strings I Dey pull
My time suppose don reach since
It just has to be me
It just has to be me (why?)
Make we link for the block party cuz
It just has to be me

On a maximum
We shutting down the capital
With my OGs
On a maximum
We shutting down the capital



Credits
Writer(s): Peter Onuh
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link