Stand Firm

Chi
I gat to stand firm
I don cast my worries unto the lord
So many artist out there
Buh grace found me
I don't know what I will do
This grace gat me flexing
Am the voice where I am
I don't need entertainment
Am an entertainer
Moved from 0 to 10

Naa one day good thing dey reach man
Naa one day bad thing dey reach man
Kire wami ri loni (Introvert mind)
All I care for is the good vibes
Make dem bad mind, bad belle seke
None of your bad talk fit to get to me
All this imagination will soon be reality
I beat my chest say nothing go stop me till I reach the top
I tell you say ologo forever lemi
Not trying to be the best (The best)
I just want to be among the best (The best)

I gat to stand firm
I don cast my worries unto the lord
So many artist out there
Buh grace found me
I don't know what I will do
This grace gat me flexing
Am the voice where I am
I don't need entertainment
Am an entertainer
Moved from 0 to 10

10 toes on ma feet gat me balling
I thank y'all for the constant love you be showing
As I don pour out my mind
All the people wey dey craze come my side
Dem don see say the level don change
Many still hating on me
E never tey wey I start to dey sing
People dey wey dey show fake love
Dem no know say the boy don go far
ETLG dey for me
No matter wetin do you still we move

I gat to stand firm
I don cast my worries unto the lord
So many artist out there
Buh grace found me
I don't know what I will do
This grace gat me flexing
Am the voice where I am
I don't need entertainment
Am an entertainer
Moved from 0 to 10
I gat to stand firm
I don cast my worries unto the lord
So many artist out there
Buh grace found me
I don't know what I will do
This grace gat me flexing
Am the voice where I am
I don't need entertainment
Am an entertainer
Moved from 0 to 10
Lite



Credits
Writer(s): Elite Etl
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link