Personal cover (feat. Zinoleesky)

Hnmmmmm
Epimi rankindc
Call me randc
Ehhhhh ehhhhhh
This life wey we come
Na full stressing
Everybody wan stress me
Them wan stress this DC
I don't know why
This life wey we Dey
Na different thinking
Everyday
Different reasoning
On a daily
Daily basis
Daily basis
Everybody wan take
Wetin dem wan take
Life no be one day
Everyday all day
The boy be balling
Hnm hnnnnnn
Kilonso ton so
Ason so tan
Won Ti so tan
Kilonshe ton she
Ashe she tani
Won o Ti shetani
Kilonso ti a she na
Ason so tani
Won Ti so tani
Kilonshe ton she
Ashe she tani
Won o Ti shetan gani

Hnnmmmm ahhhhhh
Ahhhhh ahhhhhhh
Hnmmmmm ahhhhhh
Me I go make am
I won't struggle for money
Laye ahhhh
Hnnmmmm ahhhhhh
Ahhhhh ahhhhhhh
Hnmmmmm ahhhhhh
Hnmmmmm ahhhhhh
Keep me dry anytime it's storming

All this people like to dey whine
They will be saying many shits online
But I don caution meself
Say I won't torture meself
Ehhhhhh ahhhhhhh
All this people like to dey whine me
Saying many shits online
But I don caution meself
Say I won't torture meself
I don block all me ears
Only God fit award me
All I need is prayers
From my daddy and mummy
Lola sati rahmoni
Me I go make am
I won't struggle for money
E be like God gives me warning
He don prepare me
For anything thats coming
He tell me make I no dey worry
Promise to keep me dry
Anytime its storming

Hnnmmmm ahhhhhh
Ahhhhh ahhhhhhh
Hnmmmmm ahhhhhh
Me I go make am
I won't struggle for money
Hnnmmmm ahhhhhh
Ahhhhh ahhhhhhh
Hnmmmmm ahhhhhh
Hnmmmmm ahhhhhh
Keep me dry anytime it's storming



Credits
Writer(s): Hamad Ogunnaiya
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link