Mvp

Kay!

Three gbosa for the MVP
GBOSA
GBOSA
GBOSA
Heeeyyy!!

All I wanted was for you to confide in me
But na me be the man on the S.I.D.E (ah)
As I pass you my love, you dey play goal kick
You wan break my heart
De de

Say me dey trap am with chest
Oh my darling
Mo ti lo le o (ah)
You dey dribble your way
Enter my space
So you can be free (ah)
See nobody go fit play my love
Oh girlie I sabi
You don see maga

Cus if you use me play ball
I go dey use you catch cruise
You see the game wey you dey play
We sabi do am pass you you you
Cus if you use me play ball
I go dey use you catch cruise
You see the game wey you dey play
We sabi do am pass you you you (you yea)

De de de de
Skerz o you know you bad o ah
De de de de

Girl you bad o
Girl you
Girl you bad o

E get e fine fine lady o (ah)
Wey no dey get my time o wey
I don tire for the lady o (ah)
She too dey like to dey form for me o
Tell me say make I put hand for shit
I no go gree
You call me again
But man no go pick
You put the song on repeat
Bon Appetit
You whine me girl I can't lie oh

That's see I've already fall in love with you
The love that I feel for you is is very deep

Cus if you use me play ball
I go dey use you catch cruise
You see the game wey you dey play
We sabi do am pass you you you
Cus if you use me play ball (kree goal o)
I go dey use you catch cruise
You see the game wey you dey play
We sabi do am pass you you you

Cus if you use me play ball
I go dey use you catch cruise
You see the game wey you dey play
We sabi do am pass you you you
Cus if you use me play ball
I go dey use you catch cruise
You see the game wey you dey play
We sabi do am pass you you you



Credits
Writer(s): Chinemerem Hale, Chinemerem Samuel, Isaiah Ekwere
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link