Dem Go Say

Dem go say
Otipe tin mon ti wa e
Mon ti wa e
Dem go say
E don tey wey I Dey jam all your songs
Dem go say
Otipe tin mon ti wa e
Mon ti wa e
Dem go say
E don tey wey I Dey find you for my song

I mean is hard to judge
When you've never been down before
Is hard to fucking jump
When you never been up before
Diamond no Dey rust
Unless it's never been mine before
50 men on a door
Watin they want
I've been bad and laid back since day one
I no too like to Dey talk
Unless it's time for me to say something
Fresh boy riding through gidi
Tryna push sometin
Too many people
Just run mouth
Like say dem wan
Thief somtin
Let em eat sometin
Like Jesus
Serve them bread
And let 'em drink sometin
Dey killers
I'm never wrong
Na to make money
Be my business
Mon para gan
I've grinding all alone with no sentry gun
Been grinding all alone like

Dem go say
Otipe tin mon ti wa e
Mon ti wa e
Dem go say
E don tey wey I Dey jam all your songs
Dem go say
Otipe tin mon ti wa e
Mon ti wa e
Dem go say
E don tey wey I Dey find you for my song



Credits
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link