Gimme the Honey

Come through for me mami
Gimme good loving mami
Anything for me mami
Energy upon me mami
(Are ready now)
Come through for me mami
(Let's go)
Gimme good loving mami
(Ah)
Anything for me mami
Energy upon me mami

(Okwadewin)

Oh my God
Last last juice don reach my cup
E don tee when me don dey work
I don see plenty man dem fall but I'm still up
Not by luck
Not by might na grace dey work
No give me wetin I no dey chop
I like to juice I want it raw
Aaah

Gimme the honey
Mommy mommy mommy
Every day and night I dey hustle
For the money money money
Everything you got put it on me
On me on me on me
Things fall apart who you calling?
Call me o call me o call me

I go always come through surely
I go do anything surely
You are my everything shawty
You are my energy surely mami
Come through for me
I go do anything surely
You are my everything shawty
You are my energy surely mami

Everything double double
Back then man been dey fumble
Back them man got no nothing
I just dey dey struggle
Trust me
It's not funny
I put my life in trouble
many things man do for money
I deserve this life of balling mami

Gimme the honey
Mommy mommy mommy
Every day and night I dey hustle
For the money money money
Everything you got put it on me
On me on me on me
Things fall apart who you calling?
Call me o call me o call me

I go always come through surely
I go do anything surely
You are my everything shawty
You are my energy surely mami
Come through for me
I go do anything surely
You are my everything shawty
You are my energy surely

I go always come through surely
I go do anything surely
You are my everything shawty
You are my energy surely mami

Come through for me mami
Gimme good loving mami
Anything for me mami
Energy upon me mami
Come through for me mami
Gimme good loving mami
anything for me mami
E energy upon me mami



Credits
Writer(s): Winner Aniekwena
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link