Flex

Paramount Gizzy yee ye
Uhnnn harey
Haywhy!!!!!

Live your life, like you doing what you love
(Problem e no dey finish)
Make you no dey frown, it is what it is
On God (on God)
Hmmmm hmmm hmm
Normally I no dey like to go down
With my baby me I like to run town
Na money they ginger me
(100 percent)
If you love me I love you
(No hating zone)
Blessing like rain upon me

I just want to party
I just want to flex
Rosay pelu hennessy
Me no want no stress
Call on sexy ladies
I just want to sex
You come for the money
Oya con collect, ehh eh eh

Hun haha baby baby
WA gba (won pe e)
Hun haha baby baby
WA gba, owo
(Jealo palozo)
Hun haha baby baby
WA gba (katapa katapa)
Hun haha baby baby
WA gba, owo

Ahhhn, see! Na me for my zone
I dey my yard I dey boss with my phone
Loud for my hand, my head don dey blow
I dey calculate how I go double my doe
Make I double my doe, cash out on a low
Omo yapa laba wey dey feel my flow
Dem no fit wyn me, dem no fit try me
I gat my Gees, dem no fit sly me
Heeee make I do tospy
Make I follow you go make we just dey kolobi
Heeee I no dey jealousy
I no dey fornicate me I no beat person
Ok, ayewada kama jaiye lo emi o bother
Ok, place order problem no dey finish my brother

I just want to party
I just want to flex
Rosay pelu hennessy
Me no want no stress
Call on sexy ladies
I just want to sex
You come for the money
Oya con collect, ehh eh eh

Hun haha baby baby
WA gba (won pe e)
Hun haha baby baby
WA gba, owo
(Jealo palozo)
Hun haha baby baby
WA gba (katapa katapa)
Hun haha baby baby
WA gba, owo

Baby baby
WA gba o

Baby baby
WA gba o, owo

Haywhy!!!!!

Won pe e

Jealo palozo

Katapa katapa



Credits
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link