Yung Fela

Pen pen ne
Pen pen ne pen
Pen pen ne penenenene pen
Pen pen ne
Pen pen ne pen
Pen pen ne penenenene pen

Call me the Yung fela pararara
I dey burn Dem speakers Pararara
Put the niggers dem pressure
My music be the pleasure
Anytime i pull up i dey parara
Call me the Yung fela pararara
I the burn Dem speakers Pararara
Put the niggers dem on pressure
My music be the pleasure
Anytime i pull up i dey parara

Parare
Erikul wale
All my ladies already want Kpalangamisi Ooh
Hmmm
Shakara lady oh
Come do the shakara for me
Or u fit take all of my money ooh
As long as you dey nice to me oo Eh
Ahhhh shakara lady ooh
Come do the shakara for me
Or fit take all of my money ooh
As long as you dey nice to me Ooh ehh

Get some couple things about ur body i Know
Wey the high me like dey jekamo
Am in love with your body Language
Everytime baby u can run to me Ah ah
We go make dem jealousy
We go trend till we make dem Gossipmill ah
I no dey talk na my money
I no fit shout na my money wey Dey Speak for me
Girly booty fire Passy bazooka
I need ah prayer tonight
Just like the fish swallow me i be Ur Jonah
Say na who go safe me tonight
Baby take it easy
Baby take it gently
Baby come and coolu my mind
For you i come everyday girl i no Go Lazy
Girl me no waste no time

Call me dey Yung fela pararara
I dey burst Dem speakers pararara
Put the niggers dem on pressure
My music be the pleasure
Anytime i pull up i dey pararara
Call me dey Yung fela pararara
I dey burst Dem speakers Pararara
Put dey niggers dem on pressure
My music be the pleasure
Anytime i pull up i dey pararara

Parare
Erikul wale
All my ladies already want Kpalangamisi Ooh

Hmmm shakara lady oh
Come do the shakara for me
Or You fit take all of my money Ooh
As long as you dey nice to me oh
Hmmm Shakara lady oh
Come do dey shakara for me
Or you fit take all of my money Ooh
As long as you dey nice to me Ooh

Say tonight i make you be my key Holder
Come and dey my right you Sweetie Pass Soder
Na me go invest i no want Shareholder
Before somebody go like make Him Take over
Cause i don the Waka many kilo For you
No go wine me philo oo oo
Shey u go like make we chill oo
So tell me what you want
Girl i be ya loader

Parare
Erikul wale
All my ladies already want Kpalangamisi Ooh
Hmmm shakara lady oh
Come do dey shakara for me
Or you fit take all of my money Ooh
As long as you dey nice to me Ooh
Hmmm shakara lady oh
Come do dey shakara for me
Or you fit take all of my money Ooh
As long as you dey nice to me Ooh



Credits
Writer(s): Nuvalga Silas
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link