Modern Jungle

I wan know yeah I wan know
Tell me where we dey go
You tell us say you know road
But we don dey here before
Them go promise you this promise you that
Shower you with aje
Promise you this promise you that
At the end of the day

Monkey wan chop banana
But no fit fight Gorilla
Monkey want chop banana
But no want start wahala
I don dey hear one day one day e go better
We still dey hear one day one day e go better

They say they want peace
But they want it for themselves
Turn a blind eye cos of greed and
Watch their people cry for help
No room for honesty
They rather burn in hell
It's the modern Jungle
Na everybody for himself

You no get shame o
Ọmọ lomo go dey suffer the wahala
London to Orlando
All your pikin don comot from Nigeria
Remember say na
Everyday for the thief one day for the owner
Remember say na
Everyday for the thief one day for the owner

Monkey wan chop banana
But no fit fight Gorilla
Monkey want chop banana
But no want start wahala
I don dey hear one day one day e go better
We still dey hear one day one day e go better

They say they want peace
But they want it for themselves
Turn a blind eye cos of greed and
Watch their people cry for help
No room for honesty
They rather burn in hell
It's the modern Jungle
Na everybody for himself
They say they want peace
But they want it for themselves
Turn a blind eye cos of greed and
Watch their people cry for help
No room for honesty
They rather burn in hell
It's the modern Jungle
Na everybody for himself



Credits
Writer(s): Bas Xerxes Bakker, Sam Akins
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link