LCND
(Wi'-Wi'-Wi'-Willis, Giddem)
Make I tell you something, life is not fair
Lost many of my guys
But, I thank God I still dey here, oh yeah
And, I know say you dey watch me from up there
I no go lie say e weak me
But, I stay strong and I stay fit
(Stro'-o'-ng)
I just wan flex this life oh
Before I leave this life oh-ayy
Kos'omo na, mo ma j'aye (j'aye lo, mo ma j'aye mi)
I go double the bag oh, if I hear say I slack oh-ayy
Kos'omo na, t'emi ye mi, t'emi ye mi
Legends can never die (oh weh, oh weh)
Shooting up for the stars (oh weh, oh weh)
I told you from the start
Them no fit play my part
Legends can never die (oh weh, oh weh)
Legends can never die
Shooting up for the stars
I told you from the start
Them no fit play my part
Legends can never die (oh weh, oh weh)
I get many things wey I want to talk about oh (want to talk about)
Wetin my eyes see, say my mouth no fit talk (mouth no fit talk)
I dey do my way but some people overkaku
But, I go still dey ball, make dem call me Lukaku

Credits
Writer(s): David Adeleke, Daniel Shekwoyemi, Olawale Adio
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Other Album Tracks
Altri album
- Davido (Deluxe 1980)
- Infinite Distractions
- UNAVAILABLE (Sean Paul & DING DONG Remix) [feat. Musa Keys] - Single
- UNAVAILABLE (feat. Musa Keys) [Latto Remix] - Single
- UNAVAILABLE (Major Lazer Remix) [feat. Musa Keys] - Single
- Unavailable [(Live) | VEVO Session Performance]
- UNAVAILABLE ((Live) VEVO Session Performance) - Single
- UNAVAILABLE (feat. Musa Keys)
- Timeless
- No Drama
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.