The Bag

Am getting married to the game, am changing the surname
Am sorry please pardon my language
This people turned me a savage
Looto I came from the garage
Yeah am a garbage, lati orphanage lane
No be today omo e don tae
Ti hustle yeń ti mu standing wetin eye see no be small thing

Gat me heading for the high way
Gat me expecting my pay day
Am sorry if I make money frown face
Why they all wanting a package
Why ti esè complain
Am not perfect na
Se anybody perfect sha
Gbogbo won ma gbagbe
Sapa dey won ma find way

Them never tell you pe owo lo se koko
Owo lo se goal goal
Owo lo ń cho owo lo ogo
Olowo lo ń dege pose
Na money get toto
Sebi na who fine dey snap photo
Omoba oto lońso eni tò yo loń jo azonto

Owo lon se oun gbo gbo
Kudi lo le eko
Owo lon control
Lo ń san fun olosho
Ego lo n fi gbe roscow
Paper ko lofi pe paso o
E filè leave him ko lofi paper pe baddo
Ti o ba se oro owo emi o gbo kankan
A fe gbo kokoko who's at the door bawo

I bet you like the bentley
You gotta work to get it
Am talking plenty money
Am saying pounds and sterling
Make sure you getting it by all means
Get ready to turn workaholic

Shay be na you wan nack givenchy
Na you say you like better things
Owo mani vvip
Abi oro boya wo ń ra benz lawin

You fine you no fine
E no concern anybody
Drip on drip on gucci
You sabi spend lavishly
Pink lips no really dey compulsory
Na money dey stop bullshit o

Bobo ni apate ni lekki
Nickname na hotty hotty
Bobo get many bestie
Talo ni zaddy oshi

Na money dey cause job
Money na soft work
Make money dey surplus
Ki owo ma pòpò ki asu ma loń club

Money na convoy
Money na comfort
Na who get money dey flenjo
Make money money don't make noise
Ji masuń otiń jogor wake up

Talika lo mo wats up
Na money me I find come gbe sori bi world cup
Prayer warrior dey beg God
But hin no get work
Make that nigga go find job

Jesus christ no go send funds
Poverty na setup
Wetin money go cause bros
Òun loń lo lokań yen

Money is temptation
Money is corruption
Money you're welcome
Money corrupt us
Money please spoil us

I swear wetin money go cause bros
Oun loń lo lokań yen
Oun loń lo lokań yen



Credits
Writer(s): Oluwaseun Adegoke
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link