Solitude

How many nights, my candle burn
In the dark of my heart, I dey see the sun
All of my weight, I carry on
No let my wine touch ground, till kola come
And if door no open for me
My drive is a wrecking ball
Cause I know they all see me
And I swear dem no go talk, till your time don come

The pressure dey cause migraine
But e no fit to kill my spirit
E no fit to quench my flame
And e no fit to pause my tape
Cause I'd die on this hill
With my feet rooted in sand
And my head up to the sky
As these tears roll down my eye
Die on this hill
With my feet rooted in sand
And my head up to the clouds
As these tears roll down my eyes

Ah-ahh, ahhhh ah-ahh
My peace in solitude, I find
Ah-ahh, ahhhh ah-ahh
My peace in solitude I find

I say my charger, na follow come
With my ten toes, wey I waka come
From Choba down to mile one
Dem no go look your face, Until your time don come
My charger, na follow come
With my ten toes, wey I waka come
From choba down to mile one
Dem no go look your face, Until your time don come

The pressure dey cause migraine
But e no fit to kill my spirit
E no fit to quench my flame
And e no fit to pause my tape

Cause I'd die on this hill
With my feet rooted in sand
And my head up to the sky
As these tears roll down my eye
Die on this hill
With my feet rooted in sand
And my head up to the clouds
As these tears roll down my eyes

Ah-ahh, ahhhh ah-ahh
My peace in solitude, I find
Ah-ahh, ahhhh ah-ahh
My peace in solitude I find



Credits
Writer(s): Destiny Enwumere
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link