Daddy Wey Dey Pamper (Special Version)

Even when I fall Your hand, You still dey hold my hand
Lover of my soul, You no dey break my heart
I'll sing about Your mercies
I'll sing about Your grace
Na You dey burst my brain, every night and day

Daddy wey dey pamper, Daddy wey dey bless
Forever You're my father, na You dey give me rest
When I look around, I see Your faithfulness
I'll bow down on my knees, cause na You wey be the best

You carry me for ground Baba, You put me for the top
You shower me with love, Your grace na the jara wey dey on top
You be my shepherd, so I no fit lack wetin to chop
Even as I salama, e no fit dey enough

Daddy wey dey pamper, Daddy wey dey bless
Forever You're my father, na You dey give me rest (Jesus)
When I look around, I see Your faithfulness
I fell down on my knees, cause na You wey be the best

Ooh, even when I fall Your hand, You still dey hold my hand
Lover of my soul, You no dey break my heart
I'll sing about Your mercies
I'll sing about Your grace
Na You dey burst my brain, every night and day

Daddy wey dey pamper, Daddy wey dey bless
Forever You're my father, say na You dey give me rest
When I look around, I see Your faithfulness
I'll bow down on my knees, cause na You wey be the best

Your grace, e cover me
Your love, You shower me
Anywhere I turn, I see Your pampering
On my left to my right, Baba You stand by me
Whenever I call, You dey answer me
When people lock up on my matter, You remember me
No be lie, this our love na till eternity
I go dey follow You dey go (I go dey follow You dey go)

Daddy we dey pamper
Daddy wey dey pamper, Daddy wey dey bless
Forever You're my father, na You dey give me rest
When I look around, I see Your faithfulness
I'll bow down on my knees, cause na You wey be the best

Credits
Writer(s): Moses Bliss, Manus Ushie Akpanke
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link