BENZINOO (feat. Riyo)

Omg it's ktg and rhythm engine
Mufasa king of the town
Many many scars wey wan
Hold you down
You no fit
No fit lose guard
Got to stand fit
Stand fit and proud
Mufasa king of the town
Many many scars wey wan
Hold you down
You no fit
No fit lose guard
Got to stand fit
Stand fit and proud

Eledumare shower me
With your blessing
Make my success killi person
Make I no break leg as I treck to destiny o
Say na riyo o
No stressin
If you cross my lane
You regretting
Make you try jump fence
No need letting go
On my own I be benzino

On a roll no dey buzz my phone
See my road make I rendezvous
I dey hustle too
Ko le baje o
Fun mi paper
Owo lanje
Ka lo ge ose fun mi
Make I buzz my tin fully
People judge dem unruly
Wear their wig like judge judy

Eledumare shower me
With your blessing
Make my success killi person
Make I no break leg
As I treck to destiny o
Say na riyo o
No stressin
If you cross my lane
You regretting
Make you try jump fence
No need letting go
On my own on my own
I be benzinoo
I be benzinoo
On my own
I be benzinoo
I be benzinoo
On my own
I be benzinoo
Benzinoo
On my own
I be benzinoo
I be benzinoo
On my own
I be benzinoo
Ktggg
Rythm engine
Kelapianoo o o kelapiano



Credits
Writer(s): Adekela Balogun
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link