Bajinatou

Yeh yeh yeh
Yeh yeh yeh
Yeh yeh yeh
Yeh yeh yeh

To the yeh yeh yeh
To the yeh yeh yeh

Hello I'm sipping my drink no want yawa ha ha
E fidi gbejo
To the rhythm and bass we no go tire ha ha
Oya jo makosa
Make we be mo faster
And make we jo go lower da da
Make we be mo faster

London fever
Make I be your music healer ha
Vibes so smooth like a Diva ha
All around the World dem dey shiver
Dem dey shiver

London fever ha
Make I be your music healer ha
Vibe so smooth like a Diva
All around the World
Dem dey feel am
Dem dey shiver

Bajinatou Bajinatou kan fun mi
I say Bajinatou
Bajinatou kan fun mi
I say Bajinatou o
Bajinatou Bajinatou kan fun mi
Bajinatou Bajinatou kan fun mi

Rest assured I no go dull you brother
Oh no
Say I gat you my sister
Oh yo oh
Say I go bless you with another banger
Oh no
Music so sweet and sound so tender
Oh no

Plenty plenty plenty plenty yawa
Wey dey burst man brain
Plenty plenty plenty plenty palava
Wey man face everyday
Plenty plenty plenty plenty MCs
Won ti gba holiday
Plenty plenty plenty plenty hawn
Plenty plenty

London fever
Make I be your music healer ha
Vibes so smooth like a Diva ha
All around the World dem dey shiver
Dem dey shiver

London fever ha
Make I be your music healer ha
Vibes so smooth like a Diva
All around the World
Dem dey feel am
Dem dey shiver

Bajinatou Bajinatou kan fun mi
I say Bajinatou
Bajinatou kan fun mi
I say Bajinatou o
Bajinatou kan fun mi
Bajinatou Bajinatou kan fun mi



Credits
Writer(s): Ademola Adeleke
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link