PLAY GROUND

Beliversonbigdrips(BOB eh)
Hello!(Helloooo)
I got a song for you and I can't deny u dey make me dey kolo(kolo ooh)
What have you done to me
That I think of you riding in my pillow oh(pillow ooooh)
Can't you see U blowing my mind asannwa my Philo oh(philo ooh)
My fantasy but I feel alright (feel alright o)

Shey na dem talk you dey play my heart
My cherry my lover(my lover)
Shey na dem talk u dey poison my mind
Bcos me I love u(love u)
Am down for you carry my heart
And turn am to play-play (play)
I will drown for you my baby girl(hm eh)

Oh baby show me dat you want me
Make I dey beside you oh uh
And if you give me better loving
I go dey there for you oh uh
Me I no know why am feeling this way
My cherry my Cheri koko
I no run away eh

She carry back abeg be my koko
And me know say na money be the coco
I no relax if she no dey my konto
Oya boggie down my baby take foto (foto foto)
Brother take the photo
I get dance and na she be my poco
I get money na me be your omo ologo, omo logo oh eh

Shey na dem talk you dey play my heart
My cherry my lover(my lover)
Shey na them talk you dey poison my mind
Because me I love you (I love yah)
Am down for you carry my heart
And turn am to play-play (play)
I will drown for you my baby girl(hm eh)

Oh baby show me that you want me
Make I dey beside you oh uh
And if you give me better loving oh
I go dey there for you oh uh
Me I no know why am feeling this way eh
My cherry my Cherikoko
I no run away eh

Oh girl don't play me you fit to pay me
Baby girl you dey burst my mind
And like am gaming you dey controlling
Why na you dey burst my mind ah ah
Burst my mind ah ah(ah ah)

Hello!
I got a song for you and I can't deny
You dey make me dey kolo
What have you done to me
That I think of you riding in my pillow oh
Can't you see you blowing my mind asanwa my Philo
My fantasy but I feel alright



Credits
Writer(s): Ferdinand Onyekachi
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link