Thankful
See I dey thank baba God for all the blessings yeh
Growing up coming out the Trenches yeh
Na only you know wetin dey my mind
So many many things a lot of people go through
Who gon Ride who gon slide
Who gon come through for you nobody
Never take it personal
A lot of people going through hard times
Battling their demons for a long time
No be everybody wey you see wey dey smile feel the same inside
While we dey pray for a change
Some dey settle for a change
Through the rain and the storm everything feels the-same
I know you know how I feel
Padi me wetin you gain if you no hustle for yourself
Wetin I gain if I no hustle for my wealth
Nobody go fit call me when they need help
Nobody go fit call you when they need help
See I dey thank baba God for all the blessings yeh Amen
Growing up coming out the Trenches yeh Amen
Na only you know wetin dey my Mind
See I've been going hard till I can't my go no more
Grinding give them tell them feel am o
Cos no be everybody wey dey make am just to see another day yeh
I wake every morning gotta thank God
We all tryna get it I understand that
No matter how you add it up
Pocket never fat enough
Your freedom over money gotta remember
Where I'm from You get killed in broad day
Tryna come up quick you'll learn the hard way
Watched a man beg for his life
While being burned alive round here that's like every other day
I was thirteen when I'd seen that
Coming from the Motherland best believe that
All my life I just wanted to be great
Chance the money not the fame
Grind Hard yeah ain't no in between
Uh uhh uhhh uhh uhhh
Never let it break me never let it change me
Uh uhh uhhh uhh uhhh
Unless it's for the better help me fix my situation

Credits
Writer(s): Kenneth Ofigho
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Other Album Tracks
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.