Real Life

Ahn ahn
Woah woah woah woah
Woah woah woah woah
Woah woah woah woah
This is real life
Real life
Working every midnight
Ahn ahn
Real life
Real life
Anything fit happen any damn time
So we give thanks to the most high on God
You know how e be for the zongo o
Shout out to my brothers in Igando
One ripped jeans and a polo o
Dey make all the girls kolo o
Me i no dey like to go low o
Cannabis still dey my komkom o
All of the things demma talk
Demma talk none to my face
You know i be real nikka no fake nikka
Spark my J never take no cigar
Popo demma search me pull my nikka
See one blunt tell me make i sit down
I know who i be i be real born leader
I no be pikin no dey drink Ribena
Take my medicine, take my time
I know very soon I go chop my dinner
On God
Anything wey sup today na on God
When the money come my way on God
Shima wey looku my way on God
On God
On God
That thing wey you do to me na on God
That thing wey she do to you na on God
On God
On God

You know how e be for the zongo o
Shout out to my brothers in Igando
One ripped jeans and a polo o
Dey make all the girls kolo o
Me i no dey like to go low o
Cannabis still dey my komkom o
All of the things demma talk
Demma talk none to my face
This is real life
Real life
Working every midnight
Ahn ahn
Real life
Real life
Anything fit happen any damn time
So we give thanks to the most high on God
Burna boy ha ma
Name them
Ken di no nenu now
O unu ma ndi no higher
Anyi ka ye solu fa
O ya kam ne ku
O madu mulu ihene ni a
Anyi ye je ma South Africa
Je America
Je kwu egwu
Topuo chart
Je fushanu Kanye West ha ma Kim Kardashian
Ga Los Angeles
California New York City
New York City



Credits
Writer(s): Chinedu Okoye
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link