Zion (Gbe)

Gbe oh gbe oh gbe oh
Tell the man
Gbe oh gbe oh gbe oh
Tell the man
Gbe oh gbe oh gbe oh
Tell the man
Gbe oh gbe oh gbe oh
O ti gbe o gbe oh gbe oh
Tell the man gbe o
Gbe oh gbe oh gbe oh
Gbe oh gbe oh gbe oh
Tell the man
Gbe oh gbe oh gbe oh gbe o

I get the recipe recipe wey go make the devil run gbe gbe o
I get am spiritually me I no come to come dey play o
Me and my guys we dey galant
Omoh no time for delay o
E be like barracks for ikeja
Omo we no come to play oh
Last time dem been give am last card no replay o
Shin gbain no go make me to dance to your way o
Nobi everything I go give out for raba
Nobi every cloth me I dey buy for yaba
If e nobi God make you no dial my number

Gbe oh gbe oh gbe oh
Tell the man
Gbe oh gbe oh gbe oh
Tell the man
Gbe oh gbe oh gbe oh
Tell the man
Gbe oh gbe oh gbe oh
O ti gbe o gbe oh gbe oh
Tell the man gbe o
Gbe oh gbe oh gbe oh
Gbe oh gbe oh gbe oh
Tell the man
Gbe oh gbe oh gbe oh gbe o

No devil wey go fit to wreck me surely
No devil wey go fit to wreck us surely
Life fi zion na to just dey jolly o
Life fi zion Oya make we jolly o
Yeah yeah yeah
Last time dem been give am last card no replay o
Shin gbain no go make me to dance to your way o
Nobi everything I go give out for raba
Nobi every cloth me I dey buy for yaba
If e nobi God make you no dial my number

Gbe oh gbe oh gbe oh
Tell the man
Gbe oh gbe oh gbe oh
Tell the man
Gbe oh gbe oh gbe oh
Tell the man
Gbe oh gbe oh gbe oh
O ti gbe o gbe oh gbe oh
Tell the man gbe o
Gbe oh gbe oh gbe oh
Gbe oh gbe oh gbe oh
Tell the man
Gbe oh gbe oh gbe oh gbe o



Credits
Writer(s): Marvel Onah
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link