Problem
Helikush gan gan
If them like make dem talk
Wetin dem no hear
Me no send anybody na there problem
For the street you know say man no get conscience
So once you make your money make you commot there
Buh shey you know say eh
Everybody get him pay day eh
So he go better make you no give up o
Hope you remember say sapa get grade eh
Omo the journey long o
The journey go far ah
Me I de call on jehova ah
Make he bless me make i no sober
Cause ogo foreign no be local ah
No go do pass yourself
Make your problem no go pass your strength
Na everyday I de call on baba
Make he bless me make I no regret
So no go do pass yourself
Make your problem no go pass your strength
So everyday make you call on baba
Make he bless you make you no regret
Me i want money wey go spoil calculator
the blessing coming me i no phor
Serubawon biti terminator
Nothing dey sweet pass money don drop
I get people wey de pray for me
So I de steady de find money
Eshanu aje emarobisimi
Shey you no like to dey see me winning
If dem no call you no show face o
Shomo fipa fit make man craze o
So he go better make you find money
Omo iyami no be joke o
No go do pass yourself
make your problem no go pass your strength
Na everyday I de call on baba
Make he bless me make I no regret
So no go do pass yourself
Make your problem no go pass your strength
So everyday make you call on baba
Make he bless you make you no regret
If them like make dem talk
Wetin dem no hear
Me no send anybody na there problem
For the street you know say man no get conscience
So once you make your money make you commot there
Buh shey you know say eh
Everybody get him pay day eh
So he go better make you no give up o
Hope you remember say sapa get grade eh
Omo the journey long o
The journey go far ah
Me I de call on jehova ah
Make he bless me make i no sober
Cause ogo foreign no be local ah
No go do pass yourself
Make your problem no go pass your strength
Na everyday I de call on baba
Make he bless me make I no regret
So no go do pass yourself
Make your problem no go pass your strength
So everyday make you call on baba
Make he bless you make you no regret
Me i want money wey go spoil calculator
the blessing coming me i no phor
Serubawon biti terminator
Nothing dey sweet pass money don drop
I get people wey de pray for me
So I de steady de find money
Eshanu aje emarobisimi
Shey you no like to dey see me winning
If dem no call you no show face o
Shomo fipa fit make man craze o
So he go better make you find money
Omo iyami no be joke o
No go do pass yourself
make your problem no go pass your strength
Na everyday I de call on baba
Make he bless me make I no regret
So no go do pass yourself
Make your problem no go pass your strength
So everyday make you call on baba
Make he bless you make you no regret
Credits
Writer(s): Elisha Ayomide
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.