Surrender
Today na today, I love you no go tire
Nello Antia baby, hey
Yeah
I surrender
love don catch me for work oh
I surrender
Things you do to me dey sweet me
I surrender
Take me far away I no mind I surrender
I surrender I surrender
love don catch me for work oh
I surrender
Things you do to me dey sweet me
I surrender
Take me far away I no mind I surrender
I don ready oh I don ready oh
Mama mama ekelebe
I follow you like ekelebe
Mama mama ekelebe
I follow you like ekelebe
Mama mama ekelebe
I follow you like ekelebe
Ekelebe
I, So many things for my head don dey drive
As you de love me I swear I no surprise
Me and you na body no go lie
I swear we no go lie
The body make me feel comfort oh (comfort oh)
Anytime I dey with you me no dey comot oh (comot oh)
Anytime I look your face feel like nyesom wike (nyesom wike)
Me I go drive you faster
Me I go take you higher (hey)
Body go cum body
Everything don dey maranmara
Everything don dey masamasa
Me ah sef I don manja manja
I don't know oh
You dey blow my mind (hey)
I don nornornornor for your loving loving loving
I surrender
Love don catch me for work oh
Things you do to me dey sweet me
Love don catch me for work
I don ready oh
I surrender
love don catch me for work oh
I surrender
Things you do to me dey sweet me
I surrender
Take me far away I no mind I surrender
I surrender I surrender
love don catch me for work oh
I surrender
Things you do to me dey sweet me
I surrender
Take me far away I no mind I surrender
I don ready oh I don ready oh
Everyday we dey fight
Everyday we dey tight
Everyday we dey love
Why can't I live without you
Imagine my world without you-ou
Girl me love your packaging
I wanna be with you girl
I know you want balance me
I can see it inside your eye
Everyday na me and you
I surrender
love don catch me for work oh
I surrender
Things you do to me dey sweet me
I surrender
Take me far away I no mind
I surrender
I don ready oh I don ready oh
Mama mama ekelebe
I follow you like ekelebe
Mama mama ekelebe
I follow you like ekelebe
Mama mama ekelebe
I follow you like ekelebe
Ekelebe
Nello Antia baby, hey
Yeah
I surrender
love don catch me for work oh
I surrender
Things you do to me dey sweet me
I surrender
Take me far away I no mind I surrender
I surrender I surrender
love don catch me for work oh
I surrender
Things you do to me dey sweet me
I surrender
Take me far away I no mind I surrender
I don ready oh I don ready oh
Mama mama ekelebe
I follow you like ekelebe
Mama mama ekelebe
I follow you like ekelebe
Mama mama ekelebe
I follow you like ekelebe
Ekelebe
I, So many things for my head don dey drive
As you de love me I swear I no surprise
Me and you na body no go lie
I swear we no go lie
The body make me feel comfort oh (comfort oh)
Anytime I dey with you me no dey comot oh (comot oh)
Anytime I look your face feel like nyesom wike (nyesom wike)
Me I go drive you faster
Me I go take you higher (hey)
Body go cum body
Everything don dey maranmara
Everything don dey masamasa
Me ah sef I don manja manja
I don't know oh
You dey blow my mind (hey)
I don nornornornor for your loving loving loving
I surrender
Love don catch me for work oh
Things you do to me dey sweet me
Love don catch me for work
I don ready oh
I surrender
love don catch me for work oh
I surrender
Things you do to me dey sweet me
I surrender
Take me far away I no mind I surrender
I surrender I surrender
love don catch me for work oh
I surrender
Things you do to me dey sweet me
I surrender
Take me far away I no mind I surrender
I don ready oh I don ready oh
Everyday we dey fight
Everyday we dey tight
Everyday we dey love
Why can't I live without you
Imagine my world without you-ou
Girl me love your packaging
I wanna be with you girl
I know you want balance me
I can see it inside your eye
Everyday na me and you
I surrender
love don catch me for work oh
I surrender
Things you do to me dey sweet me
I surrender
Take me far away I no mind
I surrender
I don ready oh I don ready oh
Mama mama ekelebe
I follow you like ekelebe
Mama mama ekelebe
I follow you like ekelebe
Mama mama ekelebe
I follow you like ekelebe
Ekelebe
Credits
Writer(s): Nelly Antia
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.