Who I Am

Owe owe eeeeh wusha
Owe owe eeeeh wusha

No send me but na you dey yan dust
Carry shoulder up come dey form boss
Talk so many things but non seems true
How we take arrive here i don't know yet
It could be possible today
Or maybe morning on sunday
But someday you go know what i am
Or who i am

Make e nobody come tell me what
I don't want nobody come tell me what
Need nobody come tell me who i am
Make e nobody come tell me what
I don't want nobody come tell me what
Need nobody come tell me what i am
Or who i am
Owe owe eeeeh
Owe owe eeeeh
You can't tell me who i am

People dey we cannot relate with
Story dey when i dey see as myth
Story wey sey humans are not equal
And still today the story has not changed
It could be possible today
Or maybe morning on sunday
But someday you go know what i am
Or who i am

Make e nobody come tell me what
I don't want nobody come tell me what
Need nobody come tell me who i am
Make e nobody come tell me what
I don't want nobody come tell me what
Need nobody come tell me what i am
Or who i am
Owe owe eeeh
No telli me abeg no telli me
Owe owe eeeh
You can't tell me who i am
Owe owe eeeh
No telli me you can't telli me
Owe owe eeeh
You can't tell me what i am
Owe owe eeeh
You underrate me no rate me
Owe owe eeeh
You can't tell me who i am
Owe owe eeeh
Sempe someday you go send me
Owe owe eeeh
When you find out who i am

Make e nobody come tell me what
I don't want nobody come tell me what
Need nobody come tell me who i am
Make e nobody come tell me what
I don't want nobody come tell me what
Need nobody come tell me what i am
Or who i am
Owe owe eeh
Owe owe owe eeeh
Owe owe eeh
Owe owe owe eeeh
Owe owe eeh
Owe owe owe eeeh
Owe owe eeh
You can't tell me who i am



Credits
Writer(s): Hendrix Njoku
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link