Wettin Man Go Do

Oyema give me love o nwantiti
Nkechi say she no want to share me
Oyema say she want me lo dindin
Nkechi say she no go gree leave me

Oyema wan shaye
She want to go Male
Nkechi sef dey for side, she want to trabaye

Oyema wan shaye
She want to go Male
Nkechi sef dey for side, she want to trabaye

Wetin man go do
Wetin man go do
Wetin man go Wetin man go Wetin man go do

Wetin man go do
Wetin man go do
Wetin man go Wetin man go Wetin man go do

Two ladies up on my face
I don't know which to embrace
Gat me shaking like am running an egg race
Call an ambulance beyond a first aid
Fact is that I can kill for you
I hope you feel, what I feel for you
But this question shouldn't mean for two
Infact, the fact is I feel for you.

Shebi na me wey dey find love before
Now two ladies dey follow me na me dey run
Shebi na me wey dey find love before
Now two ladies dey follow me na me dey run

Oyema give me love o nwantiti
Nkechi say she no want to share me
Oyema say she want me lo dindin
Nkechi say she no go gree leave me

Oyema wan shaye
She want to go Male
Nkechi sef dey for side, she want to trabaye

Oyema wan shaye
She want to go Male
Nkechi sef dey for side, she want to trabaye

Wetin man go do
Wetin man go do
Wetin man go Wetin man go Wetin man go do

Wetin man go do
Wetin man go do
Wetin man go Wetin man go Wetin man go



Credits
Writer(s): Henry Adams
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link