Billing Matter

Strange Sixteen Bazz
I say may i tell ona small story wey go on oh
I don tell ona wey ona go dey call me
May ona no dey carry call me
Cuz if na bumbum matter then you can call me
But if na billing matter then avoid me oh
Abeg avoid meee

When i sight this babe innocence
Dey show for her face sweet looking 24
She no be like who dey form
My guy say this girl no go bill you
Instead she go make a home for you
Big yansh with a deeper life standard
Big halo the attention seeker
Dey use one eye dey transmit her
Finally i met her she won con dey form hard
Me as a Delta boy i melt her
E no waste time then i left her
Chop am like 1 2 3 n 4 she no want love
All she want na iPhone 14
While I'm just clocking 7 plus
Are your mate not buying iPhone for their love
Dictionary no dey leave my side
Cuz i don't know what she mean by that
You suppose to know your range of want
Delta boys no dey spend for fuck
Lagos boy be like what the fuck
Without withdraw we no dey fuck

If na bumbum matter then call me
If na billing matter then avoid me
If na bumbum matter then call
If na billing matter then avoid me

If na bumbum matter then call me
If na billing matter then avoid me
If na bumbum matter then call
If na billing matter then avoid me

If na bumbum matter then call me
If na billing matter then avoid me
If na bumbum matter then call
If na billing matter then avoid me

Avoid me
You can call me

Enh enh which one be say you never receive the cash
I'm i your sugar daddy gerrout from here jor
Omo as you see me enh na my music concern me
Big halo on this



Credits
Writer(s): Big Halo
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link