When?

Ehhhh!!!
Big Big Big H
Hmmm yeh yeh yeh yeh yeh yeh
Abi e gbonii?
Wytte

Eh When hustle no pure shey u call on me
Eh BadMan Goal, they wanna ball on me
Eh you call it a short, Money long for me
Iyeh Iyeh Shalewa gboyunwa, she want to born for me

Eh i say When i dey pray for Alubarika
Then u dey pray for many car
I say, London down to America
My vibes on top so authentical
When i dey pray for Alubarika
When u dey pray for many car
I say, London down to America
My vibes on top so authentical iyeh Iyeh

Tobarimi Koya Confirm
Dem dey ask all my niggas on the street where i come from
Hear my flows kole confirm
Energetic energy on d stage we dey perform
On the street dem dey ginger me
I dey come with full force u no fit hinder me
I dey pray for bigger me
I dey pray for my nigg make all of us no go low
See the thing wey i cause now
To dey rap to dey sing See na me carry first now
Bring your head make i burst am
I dey elevate up na Oluwa dey plus am
Originality originality
We go dey gbenusi now dey come dey gbenusi
We siping Hennessy we sipping Hennessy
We be them fantasy na we dey Fatasi
We be, Originality Originality
We go dey gbenusi now Dey come dey gbenusi
We siping Hennessy We Siping Hennessy
We be them fantasy Na we dey Fatasi
Eh! When hustle no pure shey u call on me
Eh! BadMan Goal, they wanna ball on me
Eh! You call it a short, Money long for me
Iyeh Iyeh Shalewa gboyunwa, she want to born for me
Eh i say When i dey pray for Alubarika
Then u dey pray for many car
I say, London down to America
My vibes on top so authentical
When i dey pray for Alubarika
When u dey pray for many car
I say, London down to America
My vibes on top so authentical Iyeh Iyeh

Everyone say Everyone say
They want to hear my story
Hear my Stooryyy
Nibo longbe, Nibo Longbe dey want to tap my glory Ehhh Tap My Glory
As i dey drop my Vibes na Confirm Confirm
Dey want to low d boy, I confirm Confirm
Mogbonpe wonti pejo
See my blessings don ready see Oluwa tishe joor
Wonfe modi abajo
Oluwa Oshey too jeo fimi daajor
Ejeni Konma Shagidi Eh!
Motalenu bi Tanfiri eh!
I be badman from Lasgidi
At the same time I be Omogidi
See, Ejeni Konma Shagidi Eh!
Motalenu bi Tanfiri eh!
I be badman from Lasgidi
At the same time. I be Omogidi
At ah the same time I be Omogidi Abiegbonii

You call it a short, Money long for me
Iyeh Iyeh
Wytte

When i dey pray for Alubarika
Then u dey pray for many car
I say, London down to America
My vibes on top so authentical
When i dey pray for Alubarika
When u dey pray for many car
I say, London down to America
My vibes on top so authentical Iyeh Iyeh
From the WestSide



Credits
Writer(s): Hassan Remilekun
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link