Nigerian Ballad
Wetin you want
Wetin you want
You say make I go school
I don go come
Now it's hard to even eat
My mama used her last for my tp
Wetin you want
Wetin you want
You say make I no do yahoo yahoo
Say na prison wey me I go end
Graduate like mee yea yea yea
Wetin you want
Wetin you want
I've been through
Shakus,sharp knives and sharks
Human heads slaughtered
Like a goat
We lost lives in toll gate you weren't cold
Am talking to you
Know your self
You don't care about school
So I should stoop
My certificate dey my akpati
My mama money just go like that
Now am back on the streets
So i dyed my hair
Make everybody know say
I no dey fear
Just tryna save money to survive
Cause mama don turn ghost
She no survive
Right now i am chilling with my old girls
They bought me a drink just to feel alright
Shebi na you say you wan go school
And all these years yet nothing to proof
I made these choices
They are not so good
But my life itself
Didn't turn out good
I no know when
I enter road
I for don turn ghost go meet my mama
I met this boy
On the street so fine
He's just like me
Oh what a match
He grabbed my hands
Would you be my wife you just to young to really die
You need a little bit cleaning
I've been a dirty girl oh why now
Oh why oh why oh why yea
Oh oh why
Oh why oh why oh why
Oh why oh why
Oh why
Oh why oh why oh why
So I pledged to Nigeria my country
Why
When life it's self was already hard
To make it worse am a Nigerian
Tribalism be their agenda
I've been through pain
I've been through hell
Humans judge me
Like I dey smell
And now I know
Now I know
Why I pledged
So help me God
Yea
Wetin you want
You say make I go school
I don go come
Now it's hard to even eat
My mama used her last for my tp
Wetin you want
Wetin you want
You say make I no do yahoo yahoo
Say na prison wey me I go end
Graduate like mee yea yea yea
Wetin you want
Wetin you want
I've been through
Shakus,sharp knives and sharks
Human heads slaughtered
Like a goat
We lost lives in toll gate you weren't cold
Am talking to you
Know your self
You don't care about school
So I should stoop
My certificate dey my akpati
My mama money just go like that
Now am back on the streets
So i dyed my hair
Make everybody know say
I no dey fear
Just tryna save money to survive
Cause mama don turn ghost
She no survive
Right now i am chilling with my old girls
They bought me a drink just to feel alright
Shebi na you say you wan go school
And all these years yet nothing to proof
I made these choices
They are not so good
But my life itself
Didn't turn out good
I no know when
I enter road
I for don turn ghost go meet my mama
I met this boy
On the street so fine
He's just like me
Oh what a match
He grabbed my hands
Would you be my wife you just to young to really die
You need a little bit cleaning
I've been a dirty girl oh why now
Oh why oh why oh why yea
Oh oh why
Oh why oh why oh why
Oh why oh why
Oh why
Oh why oh why oh why
So I pledged to Nigeria my country
Why
When life it's self was already hard
To make it worse am a Nigerian
Tribalism be their agenda
I've been through pain
I've been through hell
Humans judge me
Like I dey smell
And now I know
Now I know
Why I pledged
So help me God
Yea
Credits
Writer(s): Papel Papel
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.