No Stress

Me I get girl wey dey gimme No Stressssssss
Ta
Rae Fo Yo Sho
And I don dey loseguard oh oh oh oh oh
Hmm Baby Oshey Oshey
See yeah yeah
Me I get girl wey dey gimme no stress
Me jus dey happy me finna no vex
Me nah dey call me no checking no texts
Gyal me wan bounce on you like cheques
Say me I get them guys wey go clap for me
Call on my guys dem go shaq for me
Say the girls dem dey turn down for me
Hmm plenty people wan die for me ahn ahn
Shiver Shiver Shiver Shiver
Girl u dey make me shiver shiver shiver shiver shiver
Baby comman be my Shima Shima shima shima shima
Baby comman hop in my beamer beamer beamer beamer beamer ye yeah
Baby oya move when me turning the lights on
Yeah me came full yeah me came with the vibes on
Backa circle e round like horizon
Girlie me and you me and you all night long
When me cum hard say me I come loud
She dey gimme moan she dey gimme mad sound
She burst my head yeah she turn my head down
Turn me to fool you just shot a man down
You just shot a man down
Bad girl killa with the she way she whine yeah u know she a diva
She not the same mehn her style dem differ
She cut man heart yeah she burst man liver
A yaya woobi ye ye
Baby girl shori eh eh
Lemme give you soapy ye eh
Me want to give you on a low
Want to give you on a lowkey
Me I get girl wey dey gimme no stress
Me jus dey happy me finna no vex
Me nah dey call me no checking no texts
Gyal me wan bounce on you like cheques
Say me I get them guys wey go clap for me
Call on my guys dem go shaq for me
Say the girls dem dey turn down for me
Hmm plenty people wan die for me ahn ahn
Shiver Shiver Shiver Shiver
Girl u dey make me shiver shiver shiver shiver shiver
Baby comman be my Shima Shima shima shima shima
Baby comman hop in my beamer beamer beamer beamer beamer Ye ye
Oh I don dey loseguard oh
Baby lowkey I wan dey give you everything on a lowkey yeh
Baby girl when you hold me as you dey choke me
I dey feel the gbedu o
As e dey vibrate e dey gyrate
Make me lose focus make me high eh
I'm on the highway I'm on my way
I'm on my way nah nah
Bad girl killa with the she way she whine yeah u know she a diva
She not the same mehn her style dem differ
She cut man heart yeah she burst man liver
A yaya woobi ye ye
Baby girl shori eh eh
Lemme give you soapy ye eh
Me want to give you on a low
Want to give you on a lowkey
Me I get girl wey dey gimme no stress
Me jus dey happy me finna no vex
Me nah dey call me nah checking no texts
Gyal me wan bounce on you like cheques
Say me I get them guys wey go clap for me
Call on my guys dem go shaq for me
Say the girls dem dey turn down for me
Hmm plenty people wan die for me ahn ahn
Shiver Shiver Shiver Shiver
Gyal u dey make me shiver shiver shiver shiver shiver
Baby comman be my Shima Shima shima shima shima
Baby comman hop in my beamer beamer beamer beamer beamer Ye ye
I go take you back my girl No Stress
I will give you stacks my girl No Stress
I will kiss your back No vex
I will tease you back No Stress
I will tease your heart my girl
No Stress
Oh yes oh yes oh yes Rae Fo Yo Sure
Rae Fo Yo Sho
Rae Fo Yo Sho



Credits
Writer(s): Rae Armani
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link