GRACE & BLESSINGS (feat. TINNY DUDU)

Mickey Jay oyoyo oyoyo
Ha-Han Ha-Han
Gidi Boy like me
Gidi Boy like me
Omo Nibo leti feri

Ha-Han Ha-Han
I'm repping the Street
I'm repping the street and I'm repping
The Cities
Ha-Han Ha-Han
Why always me
Why always me like Balotelli
Eyeh yeh yeah yeah yeh yeah

Owo Ma de
L'Ola Sati, Ola made
L'odun yi, a ma ri Batise
L'odun yi, a ma ri Batise

Grace and Blessings
Come my way
Jah lo le shey
Grace and Blessings
Come our way
Make e no delay

Grace and Blessings
Come my way
Jah lo le shey
Grace and Blessings
Come our way
Make e no delay

See me now, see me now
See me now
Eh I dey ha la ha la
Eh I dey ha la ha la
Eh I dey ha la ha la

Free me now,free me now
Make you Free me now
Eh I dey ha la ha la
Eh I dey ha la ha la
Gboja
Eh I dey ha la ha la

Oko iyawo shey fake transfer, fun ebi Iyawo
Yahoo Boy ri Girlfriend eh nile Babalawo
So many things wey I reason wey no wan make me dey yawo
Oko iyawo shey fake transfer, fun ebi Iyawo
Yahoo Boy ri Girlfriend eh nile Babalawo
So many thing wey I reason wey no wan make me dey yawo

See me now
See me now
I dey pray to GOD to serve me 3 plate of grace o
I dey pray to GOD Wetin I plant make e germinate o
I dey pray to GOD make the Grace circulate o yeah

Who GOD don bless
No man can curse Aahi
GOD moving training
No one can't stop aahi
The film wey GOD Dey play
No man can curse Aahi

Who GOD don bless
No man can curse Aahi
GOD moving training
No one can't stop aahi
The film wey GOD Dey play
No man can pause aahi

See me now
See me now
I dey pray to GOD to serve me 3 plate of grace o
I dey pray to GOD Wetin I plant make e germinate o
I dey pray to GOD make the Grace circulate o

Who GOD don bless
No man can curse Aahi
GOD moving training
No one can't stop aahi
The film wey GOD Dey play
No man can pause aahi



Credits
Writer(s): Simeon Olanrewaju Ayobami
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link